Blind Ears
Some people need to fem fem
Some people can pretend tend
The good ones dey sempe
The wack ones dey shenk shenk ah
Uweh uweh hehe eeeh
After all their Yarn Yarn Yarn
About my life
What else do I need to know
When I know
Life is an adventure so I'm daring it
Life is a tragedy and I'm facing it
Life is a game and I'm playing it
Life is a mystery, I'm unfolding it
Life is a struggle and I'm fighting it
Life it self is beauty, and I'm praising it
If i no hear wetin you talk
Can you please
Dust your slippers and leave
Disciple
No come spoil my day day
And turn my Happiness
Omo to grieve
If I fuck up I fuck up
Na me sabi
Oh oh oh
Eiye yala mupa laka dupa ya
Don't tell me shit again
Don't tell me shit
I know all these shit abeg
Don't tell me shit
Don't tell me shit abeg
Don't tell me shit
Am making this songs like it is nothing
How we killing this beats omo it is Shocking ah ah
Them no know how long we waiting
Whether you advice me or not it is
Not Important it is not important
Julie know
How long we tey for the streets
I dey inspire myself
Julie know
Wetin face for the streets I dey motivate Myself
Julie know
I no dey depend on na me I got oh
Julie know
The condition sapa gave me made me Harder yeah yea
If i no hear wetin you talk
Can you please
Dust your slippers and leave
No come spoil my day day
And turn my Happiness to omo to grieve
If I fuck up I fuck up
Na me sabi
Oh oh oh
Eiye yala mupa laka dupa ya
Don't tell me shit again
Don't tell me shit
I know all these shit abeg
Don't tell me shit
Don't tell me shit abeg
Don't tell me shit
Some people need to fem fem
Some people can pretend tend
The good ones dey sempe
The wack ones dey shenk shenk ah
Some people can pretend tend
The good ones dey sempe
The wack ones dey shenk shenk ah
Uweh uweh hehe eeeh
After all their Yarn Yarn Yarn
About my life
What else do I need to know
When I know
Life is an adventure so I'm daring it
Life is a tragedy and I'm facing it
Life is a game and I'm playing it
Life is a mystery, I'm unfolding it
Life is a struggle and I'm fighting it
Life it self is beauty, and I'm praising it
If i no hear wetin you talk
Can you please
Dust your slippers and leave
Disciple
No come spoil my day day
And turn my Happiness
Omo to grieve
If I fuck up I fuck up
Na me sabi
Oh oh oh
Eiye yala mupa laka dupa ya
Don't tell me shit again
Don't tell me shit
I know all these shit abeg
Don't tell me shit
Don't tell me shit abeg
Don't tell me shit
Am making this songs like it is nothing
How we killing this beats omo it is Shocking ah ah
Them no know how long we waiting
Whether you advice me or not it is
Not Important it is not important
Julie know
How long we tey for the streets
I dey inspire myself
Julie know
Wetin face for the streets I dey motivate Myself
Julie know
I no dey depend on na me I got oh
Julie know
The condition sapa gave me made me Harder yeah yea
If i no hear wetin you talk
Can you please
Dust your slippers and leave
No come spoil my day day
And turn my Happiness to omo to grieve
If I fuck up I fuck up
Na me sabi
Oh oh oh
Eiye yala mupa laka dupa ya
Don't tell me shit again
Don't tell me shit
I know all these shit abeg
Don't tell me shit
Don't tell me shit abeg
Don't tell me shit
Some people need to fem fem
Some people can pretend tend
The good ones dey sempe
The wack ones dey shenk shenk ah
Credits
Writer(s): Samson Adeyi
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
© 2024 All rights reserved. Rockol.com S.r.l. Website image policy
Rockol
- Rockol only uses images and photos made available for promotional purposes (“for press use”) by record companies, artist managements and p.r. agencies.
- Said images are used to exert a right to report and a finality of the criticism, in a degraded mode compliant to copyright laws, and exclusively inclosed in our own informative content.
- Only non-exclusive images addressed to newspaper use and, in general, copyright-free are accepted.
- Live photos are published when licensed by photographers whose copyright is quoted.
- Rockol is available to pay the right holder a fair fee should a published image’s author be unknown at the time of publishing.
Feedback
Please immediately report the presence of images possibly not compliant with the above cases so as to quickly verify an improper use: where confirmed, we would immediately proceed to their removal.