Bottom Pot

King Henry de eight
Oz on the beat o
OZ' O!

Ay
Said anywhere you dey
Baby I go dey there baby yo
And anything you say
Mami I go take care baby o
Cause na inside your matter
Na in I go tey there baby yo
At the end of the day
Na you wey go make my baby o
Cause say?

Cause say girl you give me the bottom pot wey dey coolu my heart o
Mami you give me the bottom pot wey dey coolu my heart yo
I said you give me the bottom pot wey dey coolu my heart o
And when you give me the bottom pot e dey totori my heart ayy

I say dem dey wonder
Ay
Why e be say na everyday me I dey love you scatter
Ay
Uh-huh
Na inside your matter
I go go carry gbes for your matter
I go cross river go see your mama
I go do anything for your matter
Cause say

Cause-si when you give me the pam pam
You give me the tam tam
You suppose give me the tun tun
You give me the energy o

Said anywhere you dey
Baby I go dey there baby yo
And anything you say
Mami I go take care baby o
Cause na inside your matter
Na in I go tey there baby yo
At the end of the day
Na you wey go make my baby o

Cause say girl you give me the bottom pot wey dey coolu my heart o
Mami you give me the bottom pot wey dey coolu my heart yo
I said you give me the bottom pot wey dey coolu my heart o
And when you give me the bottom pot e dey totori my heart ayy
Chai

Baby, baby, baby
Say girl I wan to chop your work o
Cause everything you do
Na so e dey sweet me for body
Said I want to carry you close o baby
Me I no go carry you joke baby
Cause you dey manya the bloke baby
Said you dey high like coke

When you give me the pam pam
You give me the tam tam
You suppose give me the yan yan
You give me the energy o

Said anywhere you dey, baby I go dey there baby yo
(There baby)
And anything you say, mami I go take care baby o
(Care baby o)
Cause na inside your matter, na in I go tey there baby yo
(Tey there baby o)
At the end of the day, na you wey go make my baby o
(My baby)

Cause say girl you give me the bottom pot wey dey coolu my heart o
(Wey dey coolu my heart ooo)
Mami you give me the bottom pot wey dey coolu my heart yo
(Wey dey coolu my heart yooo)
I said you give me the bottom pot wey dey coolu my heart o
(Wey dey coolu my heart yoo oo)
And when you give me the bottom pot e dey totori my heart ayy
(Oh ay oh)



Credits
Writer(s): Kxng Henry Viii
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link