Monaco

(Kuron'be)
(Niphkeys, Niphkeys)
Yeah
Code name
Yeah
(Kuron'be)
Yeah

Won wa mi ni Monaco
I've been workin' on a low
K'owo malo tan l'apo
Fela Anikulapo (mo ku ti)
Won wa mi ni Monaco
I've been workin' on a low
K'owo malo tan l'apo (yeah)
Fela Anikulapo (mo ku ti)

Of course, I'm on my grind
(Yeah-yeah, yeah-yeah, yeah)
Of course, I'm on my grind
(Yeah-yeah, yeah-yeah, yeah)
Na-Na me dem dey find
(Yeah-yeah, yeah-yeah, yeah)
But, na money I dey find
(Yeah-yeah, yeah-yeah, yeah)
(Everyone askin' me how do I get it poppin'?)

I put in the work in the secret, it's simple
Man nobody blew overnight (yeah)
I gotta stay hungry I feel like a foodie
'Cause boy, I got bread on my mind
When I dey record, I off all the light (ah)
I no dey my bed durin' the night (durin' the night)
'Cause owo l'aye mo, so, early mo mo
Omo, I dey on my grind (I dey on my grind)
Me, I stay woke, can't crash
I stand before paper, na the money wey I dey after
I begin cash out (mm-mm), halogen kind shine
No dey compare me with a lantern
Omo normal life style
I give your girl dubber-man style
But, her Uber don dey outside, she dey come your side (she dey come your side)
Make you no kiss am sha, only if you wanna taste my child

Won wa mi ni Monaco
I've been workin' on a low
K'owo malo tan l'apo
Fela Anikulapo (mo ku ti)
Won wa mi ni Monaco
I've been workin' on a low
K'owo malo tan l'apo (yeah)
Fela Anikulapo (mo ku ti)

Of course, I'm on my grind
(Yeah-yeah, yeah-yeah, yeah)
Of course, I'm on my grind
(Yeah-yeah, yeah-yeah, yeah)
Na-Na me dem dey find
(Yeah-yeah, yeah-yeah, yeah)
But, na money I dey find
(Yeah-yeah, yeah-yeah, yeah)
(Everyone askin' me how do I get it poppin'?)

Kuron'be (leave there)
Me, I dey (give them)
(Wooh)
Filee be (tulee)
Me, I still been dey wonder how you dey (see them)
(I see you)
'Cause me, I no dey (see them)
Me, I no dey (feel them)
Na ogun go (kill them)
Me, I still dey hustle for my unborn (children)
Me, I still dey (eh)
Me, I still dey (ahh)
Yes, I'm the shit, life no fit gimme di'gbe
I put the work in, I got dedication
All my little winnings call for celebration
Money slow to enter money, quick to go
If money show, I'm savin' 20 percent of every single naira that I earn (yah)
Roll a blunt, light up, chandelier (yah)
Tables turn, bridges burn, I'm aware (yah)
No regrets in my life, I just live and learn (yeah)

Won wa mi ni Monaco
I've been workin' on a low
K'owo malo tan l'apo
Fela Anikulapo (mo ku ti)
Won wa mi ni Monaco
I've been workin' on a low
K'owo malo tan l'apo (yeah)
Fela Anikulapo (mo ku ti)

Of course, I'm on my grind
(Yeah-yeah, yeah-yeah, yeah)
Of course, I'm on my grind
(Yeah-yeah, yeah-yeah, yeah)
Na-Na me dem dey find
(Yeah-yeah, yeah-yeah, yeah)
But, na money I dey find
(Yeah-yeah, yeah-yeah, yeah)



Credits
Writer(s): Femi Aboriomoh, Adebajo Adebanjo
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link