Wire

See
I don dey wait you tire
Na you my heart desire
Na you my heart dey kpo kpo di kpo for
Everysingle time I go deny am
You no fit call me a liar oh
We had to wait for the wire oh
We had to wait for the coco di coco
Wo kele we go chop life tire

Soo many things
Many many things I've tried
I'm regretting on a steady always tryna empty my mind
Yama yama dirty my mind
Yama yama jaga jaga everything dey scatter my mind
Sooo many things I swear
Many many things wey dey make man stress
Many many things wey dey make man cool down

I don dey wait you tire
Na you my heart desire
Na you my heart dey kpo kpo di kpo for
Everysingle time I go deny am
You no fit call me a liar oh
We had to wait for the wire oh
We had to wait for the coco di co
So kele we go chop life tire

Kpo kpo di
Kpo kpo di kpo kpo
Na the kind of way I go dey knock for your door
And if a bad man want to send me comot
E go chop one slap e go run to the north
No dey hear word brain like coconut
I dey stand vigilant and I no dey comot
Even one militant
Two militants
Three militants
No fit make me comot

Soo many things
Many many things I've tried
I'm regretting on a steady always tryna empty my mind
Yama yama dirty my mind
Yama yama jaga jaga everything dey scatter my mind
Sooo many things I swear
Many many things wey dey make man stress
Many many things wey dey make man cool down

I don dey wait you tire oh
Na you my heart desire oh
Na you my heart dey kpo kpo di kpo for
Everysingle time I go deny am
You no fit call me a liar oh
We had to wait for the wire oh
We had to wait for the coco di co
So kele we go chop life tire



Credits
Writer(s): Somtochukwu Ukomadu
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link