Deja Vu
Pull up pull up
Make we just dey turn up
Everytime i pull up on the guys
Dem dey turn up
Anytime i pull up on the girls
Them dey pull off
Man come see me pon deck cos i...
Me i no dey see any person
Why these other gees wan dey stress me
Shey na person fitti killi person
Oya cordi make dem no go bury person yeah
I keep it a hundred and thirty
For my niggas and and fam
Na for certain
I'm all about the money and family
Strange nigga why you acting friendly yeah yeah
We be on session
Smoke green sipping on purple
Arabian spending
Cos i pulled up my italian men dem
Meridean greenwich
Money and time na my linguistic ye ye
I just came back from space
And i brought me an alien thick bitch ayaya
Motigba nowo moti elevate ye
I dey thankGod wey dey elevate ye
Anytime we pull up we dey celebrate ye
Man come see me with the renegade ye
One time for the goons and girl em
Anytime we pull up its a shutdown ye
Pull up with the homie and mandem
Man can't curse God don bless man ye
Feels like I've been round here before
Like am in a candystore
I could feel my hands before
I can't feel em anymore
Na deja vu
Hallucination o
This kind oo
Colour combination oo
I really dont send dem
Tryna make a million stack
They tryna make a million sentence
I really can't stand these boys
The million stack is really our plans
It's silly how niggas wan end this joy
A nigga wan end this joy
Steady on my toes i ballerina all day
But they was steady laughing
They hyena always
We the ones they told you bout we no dey come play
Quit the foreplay, i pull up on you with the gun play
What you gon say
Tell em I've been balling from a young age
Tell em say my story no be one page
And if you feeli say you know me level don change
And if you owe me for my rabba make you come pay
Motigba nowo moti elevate ye
I dey thankGod wey dey elevate ye
Anytime we pull up we dey celebrate ye
Man come see me with the renegade ye
One time for the goons and girl em
Anytime we pull up its a shutdown ye
Pull up with the homie and mandem
Man cant curse God don bless man ye
Feels like I've been round here before
It's like am in a candystore
I could feel my hands before
I cant feel em anymore
Na deja vu
Hallucination o
This kind oo
Colour combination oo
Feels like I've been round here before
It's like am in a candystore
I could feel my hands before
I cant feel em anymore
Na deja vu
Hallucination o
This kind oo
Colour combination oo
Pull up pull up
Make we just dey turn up
Everytime i pull up on the guys
Dem dey turn up
Anytime i pull up on the girls
Them dey pull off
Man come see me pon deck cos i.
Make we just dey turn up
Everytime i pull up on the guys
Dem dey turn up
Anytime i pull up on the girls
Them dey pull off
Man come see me pon deck cos i...
Me i no dey see any person
Why these other gees wan dey stress me
Shey na person fitti killi person
Oya cordi make dem no go bury person yeah
I keep it a hundred and thirty
For my niggas and and fam
Na for certain
I'm all about the money and family
Strange nigga why you acting friendly yeah yeah
We be on session
Smoke green sipping on purple
Arabian spending
Cos i pulled up my italian men dem
Meridean greenwich
Money and time na my linguistic ye ye
I just came back from space
And i brought me an alien thick bitch ayaya
Motigba nowo moti elevate ye
I dey thankGod wey dey elevate ye
Anytime we pull up we dey celebrate ye
Man come see me with the renegade ye
One time for the goons and girl em
Anytime we pull up its a shutdown ye
Pull up with the homie and mandem
Man can't curse God don bless man ye
Feels like I've been round here before
Like am in a candystore
I could feel my hands before
I can't feel em anymore
Na deja vu
Hallucination o
This kind oo
Colour combination oo
I really dont send dem
Tryna make a million stack
They tryna make a million sentence
I really can't stand these boys
The million stack is really our plans
It's silly how niggas wan end this joy
A nigga wan end this joy
Steady on my toes i ballerina all day
But they was steady laughing
They hyena always
We the ones they told you bout we no dey come play
Quit the foreplay, i pull up on you with the gun play
What you gon say
Tell em I've been balling from a young age
Tell em say my story no be one page
And if you feeli say you know me level don change
And if you owe me for my rabba make you come pay
Motigba nowo moti elevate ye
I dey thankGod wey dey elevate ye
Anytime we pull up we dey celebrate ye
Man come see me with the renegade ye
One time for the goons and girl em
Anytime we pull up its a shutdown ye
Pull up with the homie and mandem
Man cant curse God don bless man ye
Feels like I've been round here before
It's like am in a candystore
I could feel my hands before
I cant feel em anymore
Na deja vu
Hallucination o
This kind oo
Colour combination oo
Feels like I've been round here before
It's like am in a candystore
I could feel my hands before
I cant feel em anymore
Na deja vu
Hallucination o
This kind oo
Colour combination oo
Pull up pull up
Make we just dey turn up
Everytime i pull up on the guys
Dem dey turn up
Anytime i pull up on the girls
Them dey pull off
Man come see me pon deck cos i.
Credits
Writer(s): Prosper Ezeobi
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
© 2024 All rights reserved. Rockol.com S.r.l. Website image policy
Rockol
- Rockol only uses images and photos made available for promotional purposes (“for press use”) by record companies, artist managements and p.r. agencies.
- Said images are used to exert a right to report and a finality of the criticism, in a degraded mode compliant to copyright laws, and exclusively inclosed in our own informative content.
- Only non-exclusive images addressed to newspaper use and, in general, copyright-free are accepted.
- Live photos are published when licensed by photographers whose copyright is quoted.
- Rockol is available to pay the right holder a fair fee should a published image’s author be unknown at the time of publishing.
Feedback
Please immediately report the presence of images possibly not compliant with the above cases so as to quickly verify an improper use: where confirmed, we would immediately proceed to their removal.