Money Race

So far I Dey grind on God
Say Make poverty comot
Ikan to ba wun Won ni ko so
Yeah
Moe Marlee

So far I Dey grind on God
Say make poverty comot
Ikan to ba wun won ni ko so
Forever grinding I no get bustop

I for say make I wait for my turn
But I gatz double up for my mom
I can't wait for my time to come
Make everything better Make everything plum

Won duro pe ko tan
Dem Dey wait say the boy go fall
Lola Oluwa the boy no go fall
Every bad energy I go uninstall

Kori bamishe
Keleda bamishe
Been a while since I've got paid
But still the boy Dey work and pray baami

Moti gbawe
Mo gbadura
Mo ka psalm
Mo tun ka sura
Mo ki Eidi
Lojo ileya
Mo wo Sutana
Mo wo jalamiya
Mo ri Ajintu Aramija
Kilomodemi wa de ile onifa
Ere owo yi no ni mon sa
Cuz I just wan get this money sha

Won o le damiduro Mo ma laluyo
Igba wo ni better days temi ma de gan
Shishi no Dey kini kati gbo
Nipe Sapa temi tu gbajumo

Oro aiye mi Mo gbajumo
Ko si bo she le buru to I no fi carry gun
Been a while I got paid but life goes on
I'm not perfect I win some I lose some

Ere owo this one nah money race
No be who hustle pass my brother nah by grace
Aje wa fi le mi shey bugbe
Kin le bawon Kirin wipe

Shey you dey see now
Say nah God get the final say
Me and my gees hustled really hard
So we enjoying our paying days

Moti gbawe
Mo gbadura
Mo ka psalm
Mo tun ka sura
Mo ki Eidi
Lojo ileya
Mo wo Sutana
Mo wo jalamiya
Mo ri Ajintu Aramija
Kilomodemi wa de ile onifa
Ere owo yi no ni mon sa
Cuz I just wan get this money sha
Moti gbawe
Mo gbadura
Mo ka psalm
Mo tun ka sura
Mo ki Eidi
Lojo ileya
Mo wo Sutana
Mo wo jalamiya
Mo ri Ajintu Aramija
Kilomodemi wa de ile onifa
Ere owo yi no ni mon sa
Cuz I just wan get this money sha

It's a must
Make I get the money I don't care whatever it would cost
It is must
Make I win this money race is a must
It's must
It's must
Moe Marlee



Credits
Writer(s): Mayowa Olarewaju
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link