CHOPLIFE (feat. Patoranking)

You know how the thing go
King, king Promise
Alongside, yeah
No, na-na, no-na-na (Patoranking mi dey here)
(Spanky)
WhaYaSay?

More money, more money, chale and enjoyment
I dey chop life regardless
'Cause trouble never get no honey
More money, more money, chale and enjoyment
I dey chop life regardless
'Cause trouble never get no honey

Ti-nini-tin-tin, tin, ayy-ayy
Me, I get my content again, ayy
Mi no come to play, ayy
Sexy girls dem sing my name
Ti-nini-tin-tin, tin, ayy-ayy
Me, I get my content again, ayy
Mi no come to play, ayy
Yeah-yeah, yeah

Over o
We dey ball like Drogba o
We going up, never go down o
And we stay fly, never sober oh, ayy-ayy
Pull up in the Rover o
Make the girl dem wanna go mad o
Pull up in a G-wagy oh my o
Make your girlfriend wanna follow back home, ay-ay-ayy

Chale sika yɛɛpɛyi nkoa nɛda madwen so o
Mesee adeɛ yi aa woyei obaa ashɛ metrim oh, na-na naa
Feemɔ lɛ nakai nɔɔ, awula nkɛ feemɔ lɛ nakai nɔɔ
Kɛ nakai nɔɔ hama nyɛnɔ nɔŋ ah-ahh ay-ay

More money, more money, chale and enjoyment
I dey chop life with regardless
'Cause trouble never get no honey
More money, more money
Chale and enjoyment (enjoyment)
I dey chop life with regardless (regardless)
'Cause trouble never get no honey

Ti-nini-tin-tin, tin, ayy-ayy
Me, I get my content again, ayy
Mi no come to play, ayy
Sexy girls dem sing my name
Ti-nini-tin-tin, tin, ayy-ayy
Me, I get my content again, ayy
Say mi no come to dey play, ayy, oh na

I no know wetin I go do o
Jehovah bless me, I no fumble
You know mi fire can't cool o
Any time I walk,I no ever stumble
And any time wey we come through
You go see wetin money don do
You talk say you be bad man
But you no bad reach Shatta Bandle

You talkin'-talkin' too much but oomale (oomale)
Any time you hear, you go saare
Na the money long from Lagos to Tamale
And they con make inna mi host Adewale (Adewale)
Ah-yeah, different post, different style
Different clothes, different flight
Oh, high and high, oh, seen the sky
Different days, different cars
Shine with the stars
Money, money, money is all I see

More money, more money, chale and enjoyment
I dey chop life regardless
'Cause trouble never get no honey
More money, more money, chale and enjoyment
I dey chop life regardless
'Cause trouble never get no honey

Ti-nini-tin-tin, tin, ayy-ayy
Me I get my content again, ayy
Mi no come to play, ayy
Sexy girls dem sing my name
Ti-nini-tin-tin, tin, ayy-ayy
Me, I get my content again, ayy
So, mi no come to play, ayy, oh, na



Credits
Writer(s): Tevin Plaate, Patrick Okorie, Gregory Newman
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link