Like this (Showing off your beauty)

Chu
Don't be so shocked
Chu chu chu chu chu
Ah Catamatophia
Catama

Baby jukakadi
Make I know say you Dey for me
If you lemme dem go laugh me
Make we show dem you Dey for me

Baby jukakadi
Make I know say you dey for me
If you lemme dem go laugh me
Make I know say you dey for me

Dem no Dey fine
Pass like this
Dem no Dey fresh
Pass like this
Dem no Dey flex
Pass like this
E no fit choke
Pass like this

Dem no Dey fine
Pass like this
Dem no Dey fresh
Pass like this
Dem no Dey flex
Pass like this
E no fit choke
Pass like this

Baby manya
No go do me yawa
I no like wahala
And I no want your drama
Baby manya
When I drop na yawa
I go put fisi and jara

Take you back to back back
The first step the first step
Me I wan to take
Many things dey for my mind wey I Wan to say
If you're willing to ride oh baby make You dey
Omahlicha make you stay
Eh eh i

Baby jukakadi
Make I know say you Dey for me
If you lemme dem go laugh me
Make we show dem you Dey for me

Baby jukakadi
Make I know say you Dey for me
If you lemme dem go laugh me
Make I know say you Dey for me

Dem no Dey fine
Pass like this
Dem no Dey fresh
Pass like this
Dem no Dey flex
Pass like this
E no fit choke
Pass like this

Dem no Dey fine
Pass like this
Dem no Dey fresh
Pass like this
Dem no Dey flex
Pass like this
E no fit choke
Pass like this

Baby manya
No go do me yawa
I no like wahala
I no want your drama
Baby manya
When I drop na yawa
I go put fisi and jara
Ah
Take you back to back back
The first step wey I want to
Many things dey for my mind
Wey me I want to
If you're willing to ride oh
Baby make you
Omahlicha make you
Bank alert mix



Credits
Writer(s): Samson Oluwaseun
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link