Flows

Listen
Standing on my flow
E don blow I don de let them
Na steady I de drop ask my niggas
Them already know

My money my plans
Your opinions I no listen
So keep your advice to your children or your siblings
My ex them texting
And i'm snubbing for my reasons
Na over billing carry mr John go prison

1 credit 15 debit
Wetin sup dem wan kill person
I de my own de hustle
But police seff dem de burst person
I sit down I de try reason
Na SAPA dey bring see finish

Steady client de pay
But the problem no de gree finish
I'm gentle but I'm venomous
Nice flow I get them all
My wrist e empty
But if you check my back
Them full my truck (wait)

Steady with my lyrics
If you cut me ima bleed it
With open ears listen
Lemme tell you the secret
I drop my flow on top beat
I give punchline to upcoming
The lyrics de the blood
No donation you no gat give up

Oppression, oppression
If you call them dem no o still pick up
More reason you gat make this funds
Your uncle fit go call you boss
So next time when you see me
Grab me till we take picture
Dem look and them laugh me
But I laugh them cause I get vision

Standing low, but I mean as twice as tall
To much funds but me I don't go to club
Crying in the rain reminiscing all my suffering
I'm grateful for the love but I love it when they envy
Shout to my friends and
I'm thankful for the family
They tryna cut me off
But they never see the end of me
The way I live my life
I take music as my medicine
I wish myself success
And everbody wishing me
If you love something
You better learn to do that shit
Don't Listen the critics
Cause those critics they are counterfeit



Credits
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link