No Money No Konji (feat. Zlatan & DennyB)

Wetin you dey look
Go find money
(je mo)

Gbeske
Gbosko

Dukah Dukah
O ya were were

You get name

Robby Law
Eh ayi

Go find money
Je mo

No money no konji
No money no konji
(walahi)
No money (woos)
No konji (okay)

No money
(tell dem tell dem)
No konji
(no money o eh)

No money no honey
(woss woss)

Oya were were
(nje nje nje nje)
Oya were were

No money no konji
(no money o eh)

Call me DennyB
(oya were were)
Hmm matter
The way wey I dey see zanga
The boys wan dey go higher
Dey no want dey dull rabba oo
(confam)
Plenty dollar
I just want to make rabba
I feel like I'm not normal
If my aza dey show red bar

Oya call me I'm available
Anytime I'm available
Money matter I'm available
All the time I'm available
No no no

I'm available
Anytime I'm Available
Money matter I'm Available
All the time I'm available
No no no

Wetin you dey look
Go find money

No money no konji
No money no konji
(walahi)
No money (woos)
No konji (okay)

No money
(tell dem tell dem)
No konji
(no money o eh)

No money no honey
(woss woss)

Oya were were
(nje nje nje nje)
Oya were were

No money no konji
Zlatan
(no money o eh)

Ayii
Kapaichumarimarichopaco
(oya were were)

OBO e gey money
Adenuga e gey money
Otedola e gey money
Wetin you dey look
Go find money
(je mo)
I swear I like money
If you no believe
Go ask money
No money no konji
If you get konji
Hold am for body

Sa ise ko le gba mula
Gba mula ko le bob
Bii Thomas Muller
Sa ise ko le gba rabba
Ko le ni owo la po
Ko le ko le gba dollar

Sa ise ko le gba mula
Gba mula ko le bob
Bii Thomas Muller
Sa ise ko le gba rabba
Ko le ni owo la po
Ko le ko le gba dollar

(no money o eh)

No money no honey
(woss woss)

Oya were were
(nje nje nje nje)

Oya were were
(no money no konji)

No money o eh

Oya were were

Oya call me I'm available
Anytime I'm available
Money matter I'm available
All the time I'm available
No no no

(woos woss sa)



Credits
Writer(s): Robert Lawani
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link