Juju

I dey work hard and i like play
I be big man
I dey like run for the touchline
I be first son ooh
I dey like inform my girl
For the night ooh ah
I dey like ynash
With soft touch and stretch marks

I dey like play i be big man
Me no like stress ooh
I de like soft touch
Big breast wey de burst brain
I dey like inform people my mind
Mak dem no come my side
Come dey tere ooh

If she be Lizzy
Make she come with Nkechi
I go sort am
Me and my girlfriend
We go chop dem
I be black man
I get magic
Juju pure e be like acid
I dey melt things and things
Wey dey bother me

I be black man
I get magic
Juju pure e be like acid
I dey melt things and things
Wey de bother me ohh

I be black man
I get magic
Juju pure e be like acid
I dey melt things and things
Wey de bother me ohh

Honestly
I need a gun
Make i dey double bag
I be redeemer
The mission to far
I be like from diera to akoya
I'm just a chill nigga
That happens to be
A big man you run to
When you need
The heavens dey bleed
For my matter
The devil dey pray for guidance
Big things when i get involved
Pegasus but I'm black panther
I got kilos on a bible verse
Scar face as a baby boy
To much juice i no need sauce ooh

Clear road before you jam God
Kind heart but I'm at war
Brokenhearted
But i'm still in love
And ain't sacred of you demons
I no go kill you
I go school you
No fear

My name dey sweet for mouth like kiss
I be son of a preacher
It's heaven extension
Holy ghost territory
This is a colony
Call me the Calvary
I bring out the worst in you
Make it the best of you
I am a frenemy
You should refrain from me

I be black man
I get magic
Juju pure e be like acid
I dey melt things and things
Wey dey bother me

I be black man
I get magic
Juju pure e be like acid
I dey melt things and things
Wey de bother me

I dey work hard and i like play
I be big man
I dey like run for the touchline
I be first son ooh
I de like inform my girl
For the night ooh ah
I dey like ynash
With soft touch and stretch marks

I de like play i be big man
Me no like stress ooh
I dey like soft touch
Big breast wey de burst brain
I dey like inform people my mind
Make dem no come my side
Come dey tere ooh

I be black man
I get magic
Juju pure e be like acid
I dey melt things and things
Wey de bother me ooh

I be black man
I get magic
Juju pure e be like acid
I dey melt things and things
Wey de bother me ooh

I be black man
I get magic
Juju pure e be like acid
I dey melt things and things
Wey de bother me ooh

I be black man
I get magic
Juju pure e be like acid
I dey melt things and things
Wey de bother me ooh



Credits
Writer(s): Ukonne Iheanyi
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link