Classy

Yea-a-a
Classy
She say make we rendezvous
You dey enter my views
And my visuals is classy
Baby make you come my room
Many things we can do
Omoge sho jasi
I tell am we go run the hood
Nah the things wey I do
Wey dey make am dey jazzy
She say shey I get money
She go cure my konji
I be Mr Don Jazzy
Head to her toe she classy
Fine girl she classy
Saucy tó jasi
With her cocacola body
When she enter the place comport o
Many guys just want chop go
Comfort o I can't let go
I just want be your Diego
Head to her toe she classy
Fine girl she classy
Saucy tó jasi
With her cocacola body
When she enter the place comport o
Many guys just wan chop go
Comfort o I can't let go
I just wan be your Diego
She say go deeper
She tell me go deeper
Love is a crime
I go be criminal
Any damages e go be minimal
And when we come through
E go be Benzema o
And me I no dey look dem other girls
Baby nah only you dey my eyes
You be gift and your beauty na the prize
E no go work any plans wey them try to devise
Me I see you
And I know what we've been through
She classy and she's beautiful
She loves me cus I'm single
Because me I see you
And I know what we've been through
She classy and she beautiful
She loves me cus I'm single ready to mingle
She say make we rendezvous
You dey enter my views
And my visuals is classy
Baby make you come my room
Many things we can do
Omoge sho jasi
I tell am we go run the hood
Nah the things way I do
Wey dey make am dey jazzy
She say shey I get money
She go cure my konji
I be Mr Don Jazzy
Head to her toe she classy
Fine girl she classy
Saucy tó jasi
With her cocacola body
When she enter the place comport o
Many guys just want chop go
Comfort o I can't let go
I just wan be your Diego
Head to her toe she classy
Fine girl she classy
Saucy tó jasi
With her cocacola body
When she enter the place comport o
Many guys just wan chop go
Comfort o I can't let go
I just wan be your Diego



Credits
Writer(s): Emmanuel Alozie
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link