Japa

Yeah, yeah, yeah
SofTi na-na-na
Ana Bash boy, oh, no-no
(Oh, it's Toblez Beat)

Oh, every day I dey work for my kpa
When money no dey won jen ma japa
Pray to God and I pray to Jah
So many problems on my shoulder

You get enough sleep when you die
See no time to dey fight
Say me no dey look their eyes
Say me just dey go high, high

Gbogbo won lo ma japa
When money no dey won ma japa
When you dey face your sapa
Japa, won ma japa, oh
Gbogbo won lo ma japa
When money no dey won ma japa
When you dey face your sapa
Japa, japa

Wait! Oroma no gas oh
'Cause this life's so
Everything wey dey sup na chance oh
Na why olosho no dey for to off pant oh
Sheybi one day every man go kpai oh
And if you die so, you no go fit fight oh
So relax oh, make you dey pray for grace, mo ti ja e si

You know big boy vibes, man must hype oh
'Cause everything with me is worth the hype oh
I make my mind clean like I drink the hypo
So bless God for He give me this vibe, ah-ah-ah, yeah

Say, bi eda ba'n sise, ko ma gbadura
Mo ri omo oro kan, ninu Acura
O' gbe omo meji, o den fa akisa
Tori o ti bu teacher, o ni ko le ri owo gba, rara

Gbogbo won lo ma japa
When money no dey won ma japa
When you dey face your sapa
Japa, won ma japa, oh
Gbogbo won lo ma japa
When money no dey won ma japa
When you dey face your sapa
Japa, japa

Say me go dey do my thing
No dey look their face
Say me go dey run my race
Say me go dey run my race
Say me go dey run my race
Go dey do my thing
No dey look their face
Say me go dey run my race
Say me go dey run my race
Say me go dey run my race

Gbogbo won lo ma japa
When money no dey won ma japa
When you dey face your sapa
Japa, won ma japa, oh
Gbogbo won lo ma japa
When money no dey won ma japa
When you dey face your sapa
Japa, japa

Oh, it's Toblez Beat



Credits
Writer(s): Bashiru Sanni
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link