Trust issues

Nneka
Na this girl way I meet for idumota
She tell me say she go call later
Make we go run one or two matter
Humble you be fine boy
I like your cute smile and fine face
You sef you fine too
I like your boobs and nice curves
Put it on me make I give it to you
This love you shit
Have been fuckin with me
I just wanna grind and make the money first
Before I know what you even saying sef
Oh my God oh baba I they beg oh
Bless my brothers way dey hustle out there
Many things they way don happen lately
Oma don follow who get Bentley

Oma say she they come my way
From miletwo to obalende
Wetin she find go lekki-Epe
Ye ye
Na the thing cause issues
Big palarva
Is now trust issues
See wahala
Oma say she they come my way
From miletwo to obalende
Wetin she find go lekki-Epe
Ye ye
Na the thing cause issues
Big palarva
Is now trust issues
See wahala

Gum body make we gum body
Cause this love na for who get money
When them start to cheat then go bring excuse
Call am trust issues
Na the reigning excuse oh
Oh my God na the reigning excuse
Trust issues na the reigning excuse oh
Na the reigning excuse oh

Oma say she they come my way
From miletwo to obalende
Wetin she find go lekki-Epe
Ye ye
Na the thing cause issues
Big palarva
Is now trust issues
See wahala
Oma say she they come my way
From miletwo to obalende
Wetin she find go lekki-Epe
Ye ye
Na the thing cause issues
Big palarva
Is now trust issues
See wahala

Humble Steve oh



Credits
Writer(s): Stephen Augustine
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link