Substance

Aiit
E N I
Nigerian boy representing Africa
Bia neba shey your body fi carry highness
If you no fit abegi brother make you high less
Make we no go see you for yabaleft
Better take it slow no be say me I perfect

Shey you dey pop pills or you be stoner
Like to dey sip liquor or the coda
Know you for lasu down to akoka
When you get high you no fall in a gutter

Disrespect these drugs sorry doc him abuse them
Pop dem pillis and he joke with his goons dem
Puff dem bread and sometimes he chew them
Please don't play this song to your children

Man is a junkie but not an addict but his sweetheart wish he stops this habit

Drug bag always hanging pon him shoulder
Pop dem pillis and put some in the soda
Girl he a junkie was what him told her
Pawpaw plus pulpy highness is the total

Wey d codeine wey d trams tell all the sexy girls make dem dance
Oya grind the refleon put am for the weed girl
If you know your batty big let it bounce

Ah ye ye ye ye ye telli all your friends make dem call me
Ah ye ye ye ye ye me I no like make persin dey dull me

Him no dey wait for the pipe of the shisha kaka be o ma lo ragbo pelu rizzla
Ever since I learnt that experience is a teacher Me
I think brave and work I with charisma
All of his drug zone is rated with 6 stars
When you see me come hide your baes and your sisters
And those your aunties wey look like a youngi
Coz dema shake yansh when they hear this song

Me I gat my bredren from jand to yankee
Awon toti giran to feran skongi
Baby oya come close and shake your body
Coz you dey high me shark me like pami

O God see as dey dey liki 542
Iwo nikan fema mu coda bi 5 bottle
Wanbi shey dey never use drug curse you
Wanbi shey dey never use drug curse you

Wey d codeine wey d trams tell all the sexy girls make dem dance
Grind the refleon put am for the weed girl
If you know your batty big let it bounce
Oya wey d codeine wey d trams tell all the sexy girls make dem dance
Oya grind the refleon put am for the weed girl
If you know your batty big let it bounce

Ah ye ye ye ye ye telli all your friends make dem call me
Ah ye ye ye ye ye me I no like make persin dey dull me
Ah ye ye ye ye ye telli all your friends make dem call me
Ah ye ye ye ye ye me I no like make persin dey dull me

Credits
Writer(s): Adebisi Enitan
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link