Im Alive

Yeah yeah
Is Peejay cza you know
I'm alive
I'm alive ah ah ah
Back in the days oh oh
But emi o ni weyin wo
Them see me laugh oh oh oh
But emi o ni wo won
Me have made it to the top
Your papa sef can not stop me now
Baba loke lo se temi
O ni kin ma foya laye
He said count your blessings
And name them one by one
And because that you know this you'll receive another one
I've gat this dough
Now me get this one for real
Confirm ni
I've gat god b͏y my side
Ayaya

I'm alive oh oh
Yeah yeah
Say i'm alive

I'm alive

I'm alive oh yeah yeah yeah
I'm alive

I'm alive

See dem
They want me to run down
But na me wey run town

I'm alive

See dem
They want me to go down but na me wey dey up

Bad belle people wanna see me fall
Down
They never want make i reach top
All of them dey vex for my matter if i no talk won ma so pe mo so
Shey ba won de lo nue nue nue
Kan man so kan man so
Won o ni pe te
Shey ba won de lo nue nue
Kan man so
To ba su won
Won ma dakeje
They call me novice
They wanna hear my story
They wanna beef my glory
They will end like a story
Emi de ni ma bori
Lolaoluwa
Emi de ni ma bori
I've gat this dough
Now me get this one for real
Confirm ni
I've gat god b͏y my side
Ayaya

I'm alive oh oh
Yeah yeah
Say i'm alive

I'm alive

I'm alive oh yeah yeah yeah
I'm alive

I'm alive

See dem
They want me to go down
But na me wey dey up

I'm alive

See dem
They want me to run down but na me wey run town

I'm alive
Yeah yeah

Peejay
Cza
You
Know

Mutant music



Credits
Writer(s): Samuel Adekunle
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link