HAPPINESS

Brother man i get many things for my head
So you no go vex if i no reply your text cos me seif i no dey reply myself
But anyhow boba sheje i go buzz you omo ope
Omo bukata dey
And if e dey soft for your side no forget say we gather dey
Shomagbemidebe shole shalaye
Shoma share update shoma jamisi
Shoma gbemi trabaye
Make i no cos
I no fit dey bother you cos i get my own cross
And i still dey Check how i go see my own solve
As a believer i took a chill pill kinle domo tomatogbo
But ayami oja rara
Me i no dey bother rara o
Happiness overload
Baby girl can i be your commando ololo
Girl you know o, you know o
As e dey go o
I dey outside for you o
Happiness overload
You know o, you know o
As e dey go o
I dey outside for you o
Happiness overload

Shebi you know as e dey go
I hustle make i blow make shawty go low
And mama tell me say
Olowolayemo shey you know
So i sit tight and i buckle up
Baba as you dey bless me
Bless all niggas in the hood too dakun baba ranti won
Make you bless me make i pull up in the benz o
Omo let go
Came from the ghetto
I must get o
No wan carry last o
Omo ologo
But they don't know
Awon olofo
You know o, you know o
As e dey go o
I dey outside alone
Happiness overdose

Cos ayami oja rara
Me i no dey bother rara o
Happiness overload
Baby girl can i be your commando ololo
Girl you know o, you know o
As e dey go o
I dey outside for you o
Happiness overload
You know o, you know o
As e dey go o
I dey outside for you o
Happiness overload

Otapowonfe score ninu field wonle goal simi
Enitimofi labalale asolejosimi
As a young boy moya gbera moya stand up
Even tooba promise e nita ogbeni sha bomb
Buga fenibody biti vado malowojuwon
Awontimoropojumilo ashemi gan mofofuwon
I level up i gat to get bag so me i double hustle
Going to the top still grinding me i can't stop
Chasing all my goals steady praying to baba god
I dey thank god say last month no be my last month
Vibes pelu scooby chase me i keep it one love
Girl you know o, you know o
As e dey go o
I dey outside for you o
Happiness overload
Girl you know o, you know o
As e dey go o
I dey outside for you o
Happiness overload



Credits
Writer(s): Peter Olamilekan
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link