Believe

Yeah yeah
Dem be looking down on us
Dey be looking
Dem be looking

Me i pray to my Jah
He make me go my way
He tell me oya maa lo
Rara ma gbese lokan kan
Back then we suicide
Emi ati awon temi
My
God came and he arrest me
That is how i live life
So by the way
Aye gba jeje o o o
Nobody go tell you
Na you body go tell you
So i gat to wait
Because nobody send us
Nobody send us
Nobody send us
Tori gbogbo nkan ton dan ko ni wura
That's why me i wait o
Uh
I don't really understand
Where the world is going to
But i know one day
E go end
The poverties and the bitterness
Everything is gon stop one day
Bad belle all of them go see us
Dem go cry
Dem go argue say
No be us
No be dem jorh
No be us
Dem go jandi mole
Say no be us
Yo ma ya won lenu
Dem no go
Believe
Dem no go
Believe
Dem no go
Believe
Dem no go
Believe
Dem no go believe
Dem no go believe
See
I love mah baby
Mah baby mah baby
Only you
For life
Mah baby
I've done so many things
Wey no really luck alright
But still
Fimi lokan bale
Ah
Omo to fine
I won ni kan ni mori
I've done so many thing to you baby
Please
I'm begging you onitemi
The time that i left you sober
I'm now here
See i want to love
Anything you want
Baby i go buy them
Ama love you
Forever and ever
Oh uh
Dem no go believe yeah yeah



Credits
Writer(s): Samuel Adekunle
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link