Ceaseless Praise
We go de praise
Praise you every day
Praise you every hour
Every praise na you own
E don tey wey you de bless me
E don tey wey you de keep me
E don tey wey you de favour
E don tey wey you de make way
E don tey wey you de answer
And you still always de answer me
Every battle wey you fight
Every healing wey you heal
Every arrow wey you break
Every chain wey you break
Every joy wey you give
Every peace wey you give
Nobody fit give am oo
Wetin you do me
Other gods no fit do the same for me
You are God all by yourself
Beside you there is no god
I say wetin God deserve
We go de praise
Praise you every day
Praise you every hour
Every praise na you own
And if we praise you nko
And if we praise
Make you inhabit our praise
Make you inhabit our praise
Every praise na you own
We de eat we de drink
Anything wey we want
Not by our power not by might
But na by your grace o
We de shine we de glow
We de fly like eagle
Enemies de for back
Dem de see us de fly
You put food on my table
You bless me yafunyafun
My bank account na green o
Jesus I trowey salute o
You put food on my table
You bless me yafunyafun
My bank account na green o
Jesus I trowey salute o
I say wetin God deserve
We go de praise
Praise you every day
Praise you every hour
Every praise na you own
And if when we praise you nko
And if we praise
Make you inhabit our praise
Make you inhabit our praise
Every praise na you own
Wetin we go do
We go de praise you
We go de praise you every day
We go de praise you
We go de praise you
We go de praise you every hour
We go de praise you
We go de praise you
We go de praise you all the time
We go de praise you
We de pray you de answer
You de carry us for hand
We de ask you de give
We de seek you de find
We de knock you de open
We go praise you forever
We go dance
We go sing
We go de shout hallelujah
You put food on my table
You bless me yafunyafun
My bank account na green o
Jesus I trowey salute o
You put food on my table
You bless me yafunyafun
My bank account na green o
Jesus I trowey salute o
I say wetin God deserve
We go de praise
Praise you every day
Praise you every hour
Every praise na you own
And if we praise you nko
And if we praise
Make you inhabit our praise
Make you inhabit our praise
Every praise na you own
Praise you every day
Praise you every hour
Every praise na you own
E don tey wey you de bless me
E don tey wey you de keep me
E don tey wey you de favour
E don tey wey you de make way
E don tey wey you de answer
And you still always de answer me
Every battle wey you fight
Every healing wey you heal
Every arrow wey you break
Every chain wey you break
Every joy wey you give
Every peace wey you give
Nobody fit give am oo
Wetin you do me
Other gods no fit do the same for me
You are God all by yourself
Beside you there is no god
I say wetin God deserve
We go de praise
Praise you every day
Praise you every hour
Every praise na you own
And if we praise you nko
And if we praise
Make you inhabit our praise
Make you inhabit our praise
Every praise na you own
We de eat we de drink
Anything wey we want
Not by our power not by might
But na by your grace o
We de shine we de glow
We de fly like eagle
Enemies de for back
Dem de see us de fly
You put food on my table
You bless me yafunyafun
My bank account na green o
Jesus I trowey salute o
You put food on my table
You bless me yafunyafun
My bank account na green o
Jesus I trowey salute o
I say wetin God deserve
We go de praise
Praise you every day
Praise you every hour
Every praise na you own
And if when we praise you nko
And if we praise
Make you inhabit our praise
Make you inhabit our praise
Every praise na you own
Wetin we go do
We go de praise you
We go de praise you every day
We go de praise you
We go de praise you
We go de praise you every hour
We go de praise you
We go de praise you
We go de praise you all the time
We go de praise you
We de pray you de answer
You de carry us for hand
We de ask you de give
We de seek you de find
We de knock you de open
We go praise you forever
We go dance
We go sing
We go de shout hallelujah
You put food on my table
You bless me yafunyafun
My bank account na green o
Jesus I trowey salute o
You put food on my table
You bless me yafunyafun
My bank account na green o
Jesus I trowey salute o
I say wetin God deserve
We go de praise
Praise you every day
Praise you every hour
Every praise na you own
And if we praise you nko
And if we praise
Make you inhabit our praise
Make you inhabit our praise
Every praise na you own
Credits
Writer(s): Olayinka Osho
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
© 2024 All rights reserved. Rockol.com S.r.l. Website image policy
Rockol
- Rockol only uses images and photos made available for promotional purposes (“for press use”) by record companies, artist managements and p.r. agencies.
- Said images are used to exert a right to report and a finality of the criticism, in a degraded mode compliant to copyright laws, and exclusively inclosed in our own informative content.
- Only non-exclusive images addressed to newspaper use and, in general, copyright-free are accepted.
- Live photos are published when licensed by photographers whose copyright is quoted.
- Rockol is available to pay the right holder a fair fee should a published image’s author be unknown at the time of publishing.
Feedback
Please immediately report the presence of images possibly not compliant with the above cases so as to quickly verify an improper use: where confirmed, we would immediately proceed to their removal.