Freaky Weekend (Ororo 7) [feat. Orezi]

Call all your friends, tell them say it's a party (party on weekend)
Thank God for life, oti wole (arayo shikpishi)
Money nor be problem, girly come whine me
Girly come whine me (dey go)
Wetin concern me, wetin concern dem
Omor make we party dey go

Fi ba di jo, oti faya dejo
More money for your waist, omoge no hesitate
Fi ba di jo, oti faya dejo
More money for your waist, cheers to the freaking weekend

Orororo arararara rorororo o
Orororo arararara rorororo o

Bartender, bring more shayo make we shayo dey go
Mukaila, call your dealer won ti mi fe fagbo
Sisi Caro, I gbadun your parole
Mo fe fi lo, baby mi ma kpari wo

Te mi fe fagbo
Te mi, te mi, te mi fe fagbo
Fe fagbo

The unstoppable dj Nero

Orororo arararara rorororo o
Orororo arararara rorororo o
Bartender, bring more shayo make we shayo dey go
Mukaila, call your dealer won ti mi fe fagbo

Credits
Writer(s): Anih Jeremiah Chineye, Esegine Allen
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link