Johnnie Walker (Solo Version)
Yeah
Dolybim
King Dareal
Yeah yeah
Johnnie Walker for you
Anywhere that you go, I'll follow
E be things wey you dey do for my life
Mouth no fit talk am finish
Demo for you
Afro-beat for your love (waka-waka, waka-jugbe)
Your love..., 'fro-beat for your love
(Waka-waka, waka-waka, waka-jugbe)
My heart dey beat for your love
Play the Gongun make I Yan now
I go color everywhere for my area
Make the whole world know say
You dey season my life like the spice for Asuun
Mo' gbadun (aaaahhhhhh)
I go cast you (eeeehhhhhh)
Shey kin da ke? O' wrong na
Oloun oba, you the king of my life
No demon fit breathe dem dey choke na (aaaahhhhhh)
You make me go beng-dere-reng (heeeybbahhh)
To leave you alone kole wek (eeehhhhhh)
I fall yakata for your plan
As for me and my house we the most high geng (geennggg)
Geng with the cruise
Geng with the love
Geng till the very end (geennggg)
Geng wey no send corona'
Life starts where death ends
Johnnie Walker for you
Anywhere that you go, I'll follow
E be things wey you dey do for my life
Mouth no fit talk am finish
Demo for you
Afro-beat for your love (waka-waka, waka-jugbe)
Your love..., 'fro-beat for your love
(Waka-waka, waka-waka, waka-jugbe)
My heart dey beat for your love
Dolybim on the track - It's a Jam
Dolybim
King Dareal
Yeah yeah
Johnnie Walker for you
Anywhere that you go, I'll follow
E be things wey you dey do for my life
Mouth no fit talk am finish
Demo for you
Afro-beat for your love (waka-waka, waka-jugbe)
Your love..., 'fro-beat for your love
(Waka-waka, waka-waka, waka-jugbe)
My heart dey beat for your love
Play the Gongun make I Yan now
I go color everywhere for my area
Make the whole world know say
You dey season my life like the spice for Asuun
Mo' gbadun (aaaahhhhhh)
I go cast you (eeeehhhhhh)
Shey kin da ke? O' wrong na
Oloun oba, you the king of my life
No demon fit breathe dem dey choke na (aaaahhhhhh)
You make me go beng-dere-reng (heeeybbahhh)
To leave you alone kole wek (eeehhhhhh)
I fall yakata for your plan
As for me and my house we the most high geng (geennggg)
Geng with the cruise
Geng with the love
Geng till the very end (geennggg)
Geng wey no send corona'
Life starts where death ends
Johnnie Walker for you
Anywhere that you go, I'll follow
E be things wey you dey do for my life
Mouth no fit talk am finish
Demo for you
Afro-beat for your love (waka-waka, waka-jugbe)
Your love..., 'fro-beat for your love
(Waka-waka, waka-waka, waka-jugbe)
My heart dey beat for your love
Dolybim on the track - It's a Jam
Credits
Writer(s): Achonwa Precious
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
Other Album Tracks
© 2024 All rights reserved. Rockol.com S.r.l. Website image policy
Rockol
- Rockol only uses images and photos made available for promotional purposes (“for press use”) by record companies, artist managements and p.r. agencies.
- Said images are used to exert a right to report and a finality of the criticism, in a degraded mode compliant to copyright laws, and exclusively inclosed in our own informative content.
- Only non-exclusive images addressed to newspaper use and, in general, copyright-free are accepted.
- Live photos are published when licensed by photographers whose copyright is quoted.
- Rockol is available to pay the right holder a fair fee should a published image’s author be unknown at the time of publishing.
Feedback
Please immediately report the presence of images possibly not compliant with the above cases so as to quickly verify an improper use: where confirmed, we would immediately proceed to their removal.