Sunle (feat. Payseen)
Omg it's Kush empire baby
Sunle sunnay ma sunle
Sunle sunnay ma sunle
Oya che dada
Sunnay Sunnay ma sunle hmmmm
Sunle
Sunnay ma sunle
Oya che dada
See wetin you get and wetin you carry for your back
Make a wish you never gon lack
Take your time come gimme that back
Oh mommy just do me like that
Easy me easy me is a banger
Correct fufu with a banga
Easy me easy me is a banger
Easy me easy me is a banger
Hunger dey kill person
Before you flex
Make you dey chop o
Chop o
Hunger dey kill person
As you dey work
Make you dey chop o
Work make you dey chop o
Sunle sunnay ma sunle
I wanna to put you on trips o
Sunle sunnay sunle
I wanna show I you fit o
Sunle sunnay ma sunle
What you want I don order
Sunle sunnay ma sunle
You rocking with top member
Been through the storm
And been thru the wilderness
Just for you I feel no stress
Taba dele I need no rest
Come to me while u undress
My energy
Moti mu shayo pelu energy
Ten out of ten girl you my remedy
Ten out of ten girl you my remedy
Yeah yeah
Been to the north
And back to the east and west
To my baby I confess
If I f up na highness
Na only you I wan impress
Yes o
No play me like shevchenko
Abeg o
D lucious stew
See wetin you get and wetin you carry for your back
Make a wish you never gon lack
Take your time come gimme that back
Oh mommy just do me like that
Easy me easy me is a banger
Correct fufu with a banga
Easy me easy me is a banger
Easy me easy me is a banger
Sunle
I wanna to put you on trips o
Sunnay
I wanna to show you I fit o
Sunnay
What you want I don order
Sunle
You rocking with top member
Issa banger
Ahh it's kush empire baby
You rocking with top member
Sunle sunnay ma sunle
Sunle sunnay ma sunle
Oya che dada
Sunnay Sunnay ma sunle hmmmm
Sunle
Sunnay ma sunle
Oya che dada
See wetin you get and wetin you carry for your back
Make a wish you never gon lack
Take your time come gimme that back
Oh mommy just do me like that
Easy me easy me is a banger
Correct fufu with a banga
Easy me easy me is a banger
Easy me easy me is a banger
Hunger dey kill person
Before you flex
Make you dey chop o
Chop o
Hunger dey kill person
As you dey work
Make you dey chop o
Work make you dey chop o
Sunle sunnay ma sunle
I wanna to put you on trips o
Sunle sunnay sunle
I wanna show I you fit o
Sunle sunnay ma sunle
What you want I don order
Sunle sunnay ma sunle
You rocking with top member
Been through the storm
And been thru the wilderness
Just for you I feel no stress
Taba dele I need no rest
Come to me while u undress
My energy
Moti mu shayo pelu energy
Ten out of ten girl you my remedy
Ten out of ten girl you my remedy
Yeah yeah
Been to the north
And back to the east and west
To my baby I confess
If I f up na highness
Na only you I wan impress
Yes o
No play me like shevchenko
Abeg o
D lucious stew
See wetin you get and wetin you carry for your back
Make a wish you never gon lack
Take your time come gimme that back
Oh mommy just do me like that
Easy me easy me is a banger
Correct fufu with a banga
Easy me easy me is a banger
Easy me easy me is a banger
Sunle
I wanna to put you on trips o
Sunnay
I wanna to show you I fit o
Sunnay
What you want I don order
Sunle
You rocking with top member
Issa banger
Ahh it's kush empire baby
You rocking with top member
Credits
Writer(s): Clifford Dickson Idemive, Prince Obed
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
© 2024 All rights reserved. Rockol.com S.r.l. Website image policy
Rockol
- Rockol only uses images and photos made available for promotional purposes (“for press use”) by record companies, artist managements and p.r. agencies.
- Said images are used to exert a right to report and a finality of the criticism, in a degraded mode compliant to copyright laws, and exclusively inclosed in our own informative content.
- Only non-exclusive images addressed to newspaper use and, in general, copyright-free are accepted.
- Live photos are published when licensed by photographers whose copyright is quoted.
- Rockol is available to pay the right holder a fair fee should a published image’s author be unknown at the time of publishing.
Feedback
Please immediately report the presence of images possibly not compliant with the above cases so as to quickly verify an improper use: where confirmed, we would immediately proceed to their removal.