SMTKAM

Life no another
Tell them make dem bring that liquor make I step down
Life too sweet for me to day stress out
Cheers to life now
We no time now
Bring it back
Sorry I made a mistake
Bring it back bring it back bring it back
Something must to kill a man
Just have fun and live your life
No restriction do it all
Call them girls make we turn up
From Monday to Sunday we dey turn up
Party at my house Issa madness
I get like three pretty girls on top of me
They be calling me their zaddy
Say look into my eyes is all fun and love
I no get time to dey misconduct
Don't need no stress for my peace of mind
Just wanna lash and free my mind
Something must to kill a man
Jo dada just live your life
Faji repete free live
Something must to kill a man
Something must to kill a man
Jo dada just live your life
Faji repete free live
Something must to kill a man
So tell me why I no go chop life
Trouble no dey finish my brother chop life
Anywhere i day I live life to the max
Cause as i dey I no get e nine lives
Yeah yeah
do the things do the things you like
No dey wait time no dey
Drink the manya make you feel alive
Call your guys make una ball
Cheers to more life
Me and my gee we go light one
We go pull up in the night time
Way dem girls make we turn up
Cheers to more life
Me and my gee we go light one
We go pull up in the night time
Way dem girls make we turn up
Say look into my eyes is all fun and love
I no get time to dey misconduct
Don't need no stress for my peace of mind
Just wanna lash and free my mind
Something must to kill a man
Jo dada just live your life
Faji repete free live
Something must to kill a man
Something must to kill a man
Jo dada just live your life
Faji repete free live
Something must to kill a man



Credits
Writer(s): Oguocha Emmanuel
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link