Poverty

It's your boi franky

Abelebeleti

Everyday we Dey work
We ma thanking God for the life
Anytime we Dey bomb
We Dey pray to God for the Grace
Normally dem must talk
If dem talk my guy make you Shawn
Steady hustle no Dey dull
My broda this hustle must to pay

(Ah)
Thunder fire poverty
Yeah Yeah
Thunder fire poverty

Hey Mr sapa!
We no fit waka
You don nack me tire
I no fit come back
Steady grinding
We no fit give up
Trenches now we are moving forward
Poverty is not my portion
Oluwa abeg make you butter my bread
I no want make my prayer go in vein
In the street no more Joy
Everywhere agony

Everyday we Dey work
We ma thanking God for the life
Anytime we Dey bomb
We Dey pray to God for the Grace
Normally dem must talk
If dem talk my guy make you Shawn
Steady hustle no Dey dull
My broda this hustle must to pay

(Ah)
Thunder fire poverty
Yeah Yeah
Thunder fire poverty

Thunder go fire poverty cause the poor men they no dey get their liberty
My broda no distress one day your door go open make you try your best
Everyday Na bargain (brother mi ko si ibanuje)
No damage everyday you must to rise up and get savage cause
Without a hard heart my brother you go lock you down
This is the street everyone wanna get rich
You no be witch you must adjust
Make I tell you nigga I no dey bluff
That your tea eh go sweet eh
Do what you want to make it in the street eh
Omo if you no serious you no go last
Learn from the past so in future you go blast
The street isn't cute
Let me tell you the truth
You need to be uproot
Oya salute to the hustlers

Odogwú?

Anyi nöchá nime ogbe



Credits
Writer(s): Boi Franky
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link