O Por

Tin-ghini, tin-ghenti
Tin-ghenti, tin-gheti-ri-ri
Tin-ghini, tin-ghenti
Tin-ghenti

She don't like the kind of life I'm living
Say I party all tonight
Omo p'Owo lo se koko so baby Mi
I hustle tight

You know I love you!
Honestly, I adore you
Anytime I call you
Oh I love you!

I want to l'owo l'owo, k'owo mi gara
K'owo de po
Some people say, mo de dull
If I broke, who I go call?

I want to l'owo lowo, k'owo mi de po
Tin ba n jaiye, O de mo
If I broke, who I go call?

Everyday I dey vibe
I dey catch my cruise (Opor Oh)
No go disturb me now
As I dey catch my cruise (Geti Gege)
Dem say my Holiness
E dey make dem fuse (Denge Fuse)
My winning shock haters
E dey make dem look (O le gbe body)

Baba l'Oluwa
Shey you wan dey form UMAR
No be Okete dem draw for PUMA
Flex life, Man or Woman
Ko' seni mo'gba to ma ku na

Everyday, everyday I flex
Everyday I dey pray
Baba make e bless (ahn-ah)
Nobody wey dey tell me sef
Dem dey tell me say
I no get sense
I gat my dreams to chase
Bi o s'owo, Mi o le l'ole o-oh
Owo yen gangan ni koko
Some don come and Some don go!
Dem no get time to relax
With my Vibez, I fit still Blow
But, surely I gats Relax
Say, No time for that
No time for shit, on a low
Tell people make dem show
It's a life of party Oh

I want to l'owo l'owo, k'owo mi gara
K'owo de po
Some people say, mo de dull
If I broke, who I go call?

I want to l'owo lowo, k'owo mi de po
Tin ba n jaiye, O de mo
If I broke, who I go call?

Everyday I dey vibe
I dey catch my cruise (Opor Oh)
No go disturb me now
As I dey catch my cruise (Geti Gege)
Dem say my Holiness
E dey make dem fuse (Denge Fuse)
My winning shock haters
E dey make dem look (O le gbe body)

Baba l'Oluwa
Shey you wan dey form UMAR
No be Okete dem draw for PUMA
Flex life, Man or Woman
Ko' seni mo'gba to ma ku na

Everyday, everyday I flex
Everyday I dey pray
Baba make e bless (ahn-ah)
Nobody wey dey tell me sef
Dem dey tell me say
I no get sense
I gat my dreams to chase
Bi o s'owo, Mi o le l'ole o-oh
Owo yen gangan ni koko
Some don come and Some don go!
Dem no get time to relax
With my Vibez, I fit still Blow
But, surely I gats Relax
Say, No time for that
No time for shit, on a low
Tell people make dem show
It's a life of party Oh



Credits
Writer(s): Bello Oluwatosin Samuel
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link