Do Good

Every morning me ah wake
Me ah go down my knees and pray
I thank Jehovah oluwa for
Making me see another day
Hustle on the streets non stop o
Sise ko wo wa pe
Link up my dblock goons, owo ti wole

You gotta stay happy
Forget all your worries
When heaven put its hands on youu
My brother Share your blessings

Do good
Do good
Se re re
Do good
Do good
Se re re
No let anybody badmind you
No let dem babylon to change you
Do good
Do good o
Se re re

This life e no easy
Every man themselves dey greedy
All about wetin them 1 gain
When e red
Na you go feel the pain

For your back them go bad mouth you
For your front them go dey praise you
When e sweet them go chewing gum you
When e bad them go japa you

Na Baba God go ginger you
Na baba God go still dey bless you
In all you do
Just be good
Make you Forget
Them World people

Do good
Do good
Se re re
Do good
Do good
Se re re
No let anybody badmind you
No let dem babylon to change you
Do good
Do good o
Se re re

Try
I Dey she re re
That's why ori mi ko ire de le
Mo ma she re re
That's why ota mi o ba mi le re
For my area people call me
Uncle too good
E no mater if some people dey grumble
You get money
Make you bless your lungu
E no matter if councillor Dey fumble
Shout out for awon temi down for Istanbul
Larry try on Instagram
That's my handle
Jack of all trades
All thing I can do
WOYO!
Because I be butty omota
Mo le won lere lota
Face Aje butter
Heart bad like gutter
Aeh Obgeni bota

Tutry God's favorite son
Woyo!

I go dey
Do good fun awon ota mi
Do good fun awon Ore mi
Do good fun awon Ife mi
Do good fun awon ebi mi
WOYO!

Do good
Do good
Se re re
Do good
Do good
Se re re
No let anybody badmind you
No let dem babylon to change you
Do good
Do good o
Se re re

Do do do do do do do da eh
Da eh
Do do do do do do do da eh
Ah eh



Credits
Writer(s): Olusola Akinsola
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link