Everyday Lamba

Tdor on da mix
Huuhhhh

Huuhhhhh
Omo this killer dey go well ooh
I swear down
You know
I no come talk this one
I no come sing this one
Make you start to dey Zanku
Shey you dey get
But I want make your IQ
Dey Zanku to this one
Shey you dey feel me
You know

You know we come from this kind of place
Wey be say
Everyday dey so fucked up
The society dey fucked up
Like the government mehhn
They're not doing any good man
But you know
Everyday dey come out
Dey sell different stories to us
We buy am
Them no dey even dey give us change
Na wetin dey vex me
I swear

Everyday everyday
I go down I go down
On my knees on my knees
Mama pray mama pray
Everyday everyday
Da blessings da blessings
Coming down coming down
Down on me down on me

Ma nigga open eyes
Ma niggas stay awake ehh
Na for night
Everything demma sup
Ma nigga open eyes
Ma nigga stay awake
Na there for the night
Demma thing demma sup ehh

I no want come start
To dey tell you
Demma place where mi come from
Guy e no good eeyeh
I no want come
To dey start to tell you
The place mi I from mehhn my guy
E no good eeyeh
Demma get demma leaders
For the top of the corner
Demma do anything
Wey dem like eeeyeh
Everyday demma collect the debts
Demma loan everything
E dey pill up pi up eeyeh

I just wanna live my life
I just wanna get my vibe ehh
Baby would you like to come closer
Let me show you how I do it right yeah

The other day
I been say make I ma place
I been see everything
Wey dey sup eeyeh
I come dey see
Demma boys for ma place
Dem no sent demma hustle
Everybody na bet eeyeh
I told ma guy na how long
We go stay for this kind thing
Ma guy how long we go dey eeyeh
Told ma guy make you try to focus
Make you put in consistency
Say my guy eeyeh

You know
I been tell you say
Make your IQ Zanku to this one na
I believe say right now
You suppose done dey try reason
Wetin I dey try relate you know

Ma nigga open eyes
Ma niggas Open ear
Na there for the night
Everything demma sup
Ma nigga open eyes
Ma nigga open ears
Na there for the night
Everything demma sup ehh

Inside life



Credits
Writer(s): Victor Usanga
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link