Alright

E no dey easy to survive
Many things wey I dey combine
Leaving my heart on the frontline
I see many wey dey look me bad eye
Strong eye Still when the sun raise
I Dey on grind I dey work hard
Many get mouth make dem talk die
Trusting my vibe never comply

Choosing my battles choosing my battles
Choosing my peace of mind a la la la laah
Choosing my battles I may not win all
But It's alright

Ah aaah aaaahh it's alright
Ala la la la la ah
Ah aaah aaaahh peace of mind
Ala la la la la ah beautiful beautiful beautiful yeah it's alright
Ah la la la la la beautiful beautiful
Beautiful oh yeah peace of mind

Take a look at me now what do you see
Am not the same person I used to be
Can u see can you see
Pull yourself together it's just weather
It doesn't last forever ah la la la la ah
Wahala no dey finish e fit just be the weather it wouldn't last forever

Ah aaah aaaahh it's alright
Ala la la la la ah
Ah aaah aaaahh peace of mind
Ala la la la la ah beautiful beautiful beautiful yeah it's alright
Ah la la la la la beautiful beautiful
Beautiful oh yeah peace of mind



Credits
Writer(s): Ugochukwu Nwaokobia
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link