Arika (Ori-Okpa)

Nwanne nye go dim litter Biko o
Ya-ya-ooo
Ya-ya-ooo
Kakpooo

Because I pull out with Arika men
Them call me a pagan man
Nwanne amakwa m ife ena eme m

I keep quiet no mean say I be fool
Because I pull out with my man them
We came in peace we no dey wombodo
We no dey form group of ndi Oma
Shoddy why u bite my kponono

I no dey form like I'm holly man
Paddy paddy na em kill pass
No be must you have to show it off
I dey my lane I no want wahala

I no want wahala
I dey on soft like mayana
I dey my place with my arika men
Shoddy why you bite my kponono
Ahhhh

Cos I pull out with arika men
(Eyeaaa)
With Arika men
(Eyeaaa)

Cos I pull out with arika men
(Eyeaaa)
With Arika men
(Eyeaaa)

Cos I pull out with arika men
(Eyeaaa)
With Arika men
(Eyeaaa)

Cos I pull out with arika men
(Eyeaaa)
With Arika men

Elele-o
Elele-o
Elele
Elele yeah

They wan chop my body
They wan suck my bloody
Dem gidi gor
Me no no where dem from
But they don't know my mummy

They wan chop my body ehh
They wan suck my bloody ehh
Dem plenty dey come
Me no no where dem from
But they don't know my mummy

Yeah yeah yeah
Wey me look dem me no fi shout
Shayo in my mouth I no fi laugh
Dey with my man dem ndiomma
Aka na wa nku chekwaba

As we dey sing we don dey cast
Dem carry utomokpo dem carry jazz
Spiritual things and things argwaun
But dem men dem no loseguide yeah

Cos I pull out with arika men
(Eyeaaa)
With Arika men
(Eyeaaa)

Cos I pull out with arika men
(Eyeaaa)
With Arika men
(Eyeaaa)

Cos I pull out with arika men
(Eyeaaa)
With Arika men
(Eyeaaa)

Cos I pull out with arika men
(Eyeaaa)
With Arika men
(Eyeaaa)



Credits
Writer(s): Ngwu I
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link