T.b.h

Dis food be sweet oh
I dey miss you
No man can deny oh
Make you no vex me

My heart you dey take yi
Everyday thinking about you
From time to time
You dey text me girl (Text me)

You dey make me lose my balance
I dey build a mansion in Behamus
Hotter than the Sahara
Finer than a Bugatti
God don Butter my bread now
God don Butter my bread now

I dey say I dey say
To be honest
I dey pray I dey pray
I'm being honest

I dey say I dey say
To be honest
I dey pray I dey pray
I'm being honest

How you dey follow your heart now
I dey think of ways now
Wetin Dey happen ahh ha
God don butter my bread now

Abeg no get anytin
Go slow hold nothing
Dis food be sweet ahh ha
Like the touch of love Ahh ha
I dey pray to the father Holy father
Holy father

It's alright and it's okay
Pray to my father your my soul mate
We can ride through the soul train
I got a feeling and this feeling yea it's so strange

And I'll follow you
Just tell me that you love me too
I know you doubt me
But all of my statements are true

Te prometo que todo estará bien
Adiós until we meet again
Many many men
I got many many many many friends
And many many trends
But you're my crème Dela crème

Pray for me and I will pray for you
Life was good but now it's best with you
And that's true and that's true

I dey say I dey say
To be honest
I dey pray I dey pray
I'm being honest

I dey say I dey say
To be honest
I dey pray I dey pray
I'm being honest



Credits
Writer(s): Collins Sibanda
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link