Molly
Oh my baby
You dey kill me slowly eh
Every time you dey dey for my mind like a molly eh
Am getting tired
I dn dey tire
This your love e dn dey suffocate me for my neck
Biko nye m kpolly
Pass me the kpolly kpolly lelelele
Shay them get e molly
Abeg make them give me make I dey happy
This your love e dey blow my mind
Oh baby girl you dey stress my mind
You nor fit kill me for my mama
You nor fit kill me for my papa ah ah
My mama
You nor fit kill me for my mama
You nor fit kill me for my papa
You nor fit kill me for my mama ah ah ah
Girl you let me down like a rain drop
All of this while you've been acting like we're cool
So this's how we end up baby
I nor fit understand you
You were my back up baby (Uh uh)
I kept it real
I kept it cool
I never tryna fake anything for you
All of this while you've been playing me for a fool (Uh uh)
Pass me something make i smoke am so hurt
This girl dn scatter my heart oh
Shay dem get something wey me fit sip
Cause me won dey go slow slow
Slow slow slow
Get you out of my mind
Baby slow slow slow
Biko nye m kpolly
Pass me the kpolly kpolly lelelele
Shay them get e molly
Abeg make them give me make I dey happy
This your love e dey blow my mind
Oh baby girl you dey stress my mind
You nor fit kill me for my mama
You nor fit kill me for my papa ah ah
My mama
You nor fit kill me for my mama
You nor fit kill me for my papa
You nor fit kill me for my mama ah ah ah
You dey kill me slowly eh
Every time you dey dey for my mind like a molly eh
Am getting tired
I dn dey tire
This your love e dn dey suffocate me for my neck
Biko nye m kpolly
Pass me the kpolly kpolly lelelele
Shay them get e molly
Abeg make them give me make I dey happy
This your love e dey blow my mind
Oh baby girl you dey stress my mind
You nor fit kill me for my mama
You nor fit kill me for my papa ah ah
My mama
You nor fit kill me for my mama
You nor fit kill me for my papa
You nor fit kill me for my mama ah ah ah
Girl you let me down like a rain drop
All of this while you've been acting like we're cool
So this's how we end up baby
I nor fit understand you
You were my back up baby (Uh uh)
I kept it real
I kept it cool
I never tryna fake anything for you
All of this while you've been playing me for a fool (Uh uh)
Pass me something make i smoke am so hurt
This girl dn scatter my heart oh
Shay dem get something wey me fit sip
Cause me won dey go slow slow
Slow slow slow
Get you out of my mind
Baby slow slow slow
Biko nye m kpolly
Pass me the kpolly kpolly lelelele
Shay them get e molly
Abeg make them give me make I dey happy
This your love e dey blow my mind
Oh baby girl you dey stress my mind
You nor fit kill me for my mama
You nor fit kill me for my papa ah ah
My mama
You nor fit kill me for my mama
You nor fit kill me for my papa
You nor fit kill me for my mama ah ah ah
Credits
Writer(s): Justin Nuel
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
© 2024 All rights reserved. Rockol.com S.r.l. Website image policy
Rockol
- Rockol only uses images and photos made available for promotional purposes (“for press use”) by record companies, artist managements and p.r. agencies.
- Said images are used to exert a right to report and a finality of the criticism, in a degraded mode compliant to copyright laws, and exclusively inclosed in our own informative content.
- Only non-exclusive images addressed to newspaper use and, in general, copyright-free are accepted.
- Live photos are published when licensed by photographers whose copyright is quoted.
- Rockol is available to pay the right holder a fair fee should a published image’s author be unknown at the time of publishing.
Feedback
Please immediately report the presence of images possibly not compliant with the above cases so as to quickly verify an improper use: where confirmed, we would immediately proceed to their removal.