Lana (feat. Fèy)

(I like it)
Westside yeahhh

Oshe oshe oshe
Do my tings my way
Many people copy but I no fit farawe
Dem bad vibes wanna come in so I keep em far away
They left me on the block na then I left em on the way
Or on a boulevard
Then they see me pull up with a bullion van
Now they wanna hit me up they saying I'm the man
I never meant no harm but they did me real bad

LANA
LANA
Won Se Mi Le Se LANA
LANA
LANA
LANA
Won Se Mi Le Se LANA uh yeah eh
LANA

See it get this sexy shawty wey wan gimme body
She been no know say me I got my mind locked down on money
So I stay cautious ain't no leeching off in my territory
It's really deep ends you can ask my friends or my family
Na only them wey just dey give me all the steady support
I thank my listeners they jamming no care when I from come
Oh fuck your standards where we from nobody fit to comport
They want to take away the light buh we no fit to succumb

Otee-di-kpokpo-di-kpokpodi
Just gimme calling make I come keep you company
Shey na this money wey dey wan make you gumbody
I take it easy it go all turn to memories
Omo no go cause Calamity
The body so sweet it be wan gimme cavity
She want to run away oh that's bad audacity
Please take it easy Tinuke no go injure me

LANA
LANA
Won Se Mi Le Se LANA
LANA
LANA
LANA
Won Se Mi Le Se LANA uh yeah eh
LANA

Thinking bout yesterday ọmọ no be yesterday
See me now a lot has changed
But me I still dey my dey
You see me see me with a brother now
Ọmọ calm down why you burning up
He was hitting it right now he wants sum more
Only got time for myself, I've been on the low
Wọn fe semilese jeje
Yes I like it but I'm gon pretend
Me I do my things jeje, I be runnin them
Things jeje

Keep it to yourself my brother lowkey
Many people taking but don't know shit
They'll use you like a toilet roll and throw shit
Can burn my body down buh not my spirit
Mih no fit dissatisfy myself
Be like this na Jungle and it's seeming like hell
And They be tryna dull your struggle all the time I can tell
Won se mi se all day uh yeah

LANA
LANA
Won Se Mi Le Se LANA uh yeah eh
LANA

(I like it)



Credits
Writer(s): Joel Enakele, Otee Adekojo
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link