Lamba and Motivational Express 2.0

This is the voice of
Hypeman Standard Agba
Pass me the loud
Please pass me
I need it
I want to be louder
Cough
Cough continues
You commot for village
Go city go buy kapa
No mean say you get capacity
Welcome to Nigeria
Where people way wan thief
Many pass people way dey thief
Naija how far
Can you close your eyes for prayer
Hey pastor calm there
Any prayer way pass three minutes
I go open my eye
Because the country is not safe
Hey pastor
For your information
Shey you know say
I don buy gun
Because we don't want to be gone
Ehen now why dem no go buy gun
Why why even house of God
Dem dey kill us
We are in pain
We are in pain
Severe pain
Ohh why ohh why
Now we dey buy gun come church
You come dey tell us say
Let bygone be byegone
Nah who dey talk
Dem dey call talker
Na who dey dance
Dem dey call dancer
Na who dey rap
Dem dey call rapper
People way come gone
They are gunners
Arsenal find am hard
To drink trophy
They might not like alcohol
Because they don't want to be high
But wait o wait o
Going to school no dey inside bible
Hope say no be sin
We dey commit
But my brother
No forget say education is the key
No follow dem talk
Say school na scam
School get he own advantage
But shey nah you go school
Abi na school go you
You wey dey cover book
For exam hall that year
How far na oduwgu professor
No be you dey that pos stand
Abi you later go study
Mathematics of pos
You are paused
Never look down on anybody
Even if na nobody
No look down on am
Because fear who never collect
Respect everybody
No mean say
You go fear everybody
You are not suppose to be
Where you are not suppose to be
If you can't dichotomize
Between where you are suppose to be
From where you are not suppose to be
You never start life
Person way he life better
Na him dey get enemy oo
So if you get enemy
Na achievement on he own
You don ever see mad man get enemy
Na true ooh
Just dey pray for grace
Make that same grace
No go date disgrace
Disgrace go come give grace apple
Grace go come disgrace you
No do competition with anybody
Because it is babarical
It is unethical
It is lugubriuos and sardonic
In fact pathetic
For you to be in a competition
With someone that is not
Even aware of you competing
Take me by the way of
Talagima malawi
Not everybody is ready to help
There is a difference between
People who are always around
And people who are always there
My dear hope say
No be only you dey that relationship
You dey date who no dey date you
You wan come give the person breakfast
The person come ask you
So we have been dating
Laughs
Who you wan give breakfast
Have already breakfasted you
Before you thinking of
Giving him breakfast
Listen to Agba now
No fall anybody
The person wey you wan fall
Fit be the person wey stand
Make you for no fall
And if the person fall
You no go fall
If you dey smoke Igbo
He no favor you leave am
If you dey take drug
He no favor you
Leave am
Look for what will favor you
Always be happy
Because happiness is the
Shortcut to success
Success can never branch your way
When you are not happy
Because the angel of success
Bringing success to you
Will believe you lost hope in him
You never believe he will come
Who buy sim card
Wey he no get phone
Na hope
He know say one day
Him go buy
And its possible
Make he no buy
Because this life
Na up na down
He just be like prick
They say this life
Is full of ups and down
But if your prick na impotent
Your life will always be down
Them dey shout Obidient
Is he obedient
Dem dey shout Tinubu
Can he tell us
What is happening inubu
Dem dey shout Atiku
The God wey I dey serve
Kò lè kú
Ko ń ṣe abiku
Kama sọ pé àti kú
Ṣe Buhari ló ń bẹ sí ní
Má bẹ sì na
He is your boo
Is he even capable
To put food on her table
Ó wà ló rí
He that is in me
Is greater than he
That is the world
In the beginning was the word
And the word
Was with God
And the word was God
Na over confidence
Make February no complete
Calm down
No rush pass yourself
No plan to shock people
Because person wey you
Dey plan to shock
Fit don shock you
Make you no know
This is the voice of
Hypeman Standard Agba
The only single married man
In a relationship
There is a big difference
Between six and half a dozen
Who know na him know
Who no know no fit know
Dem say he don tay
Wey yanch dey back
Where yanch wan dey before
Laughs
You are poor and you are laughing
Eyah whats funny
Is poverty a joke
Rest in peace poverty
Poverty try give us belle
But we no born am
Dem say your generation
No fit buy car
You no wan hustle
Na by $20 you wan take build house
Gbọ'pẹ' kò ṣe kí ní
Ajitu jí má sún
Langba langba langba langba
Kókó kókó
Tí àwa ba ti ń hype
Wọn má ń pè wá ní
Hypeman Agba
Bí ọmọdé là ṣọ' bí àgbà
Kò lè ní akisa bi àgbà
Any other Àgbá
It is Agbaya na
If you are àgbà come still àgbà
Say he come still try
I fit come say make I call am
Agbalumọ' àgbàko
Má kọ'lu mi o
Torí to bá kọ'lu mi
Its either kò má bẹ lọ
Tàbí kó má lè bẹ mọ
You no need spoon to chop slap
Na free be beating
Àgbákò marun five naira ni
If he sleep kill am
He is not suppose to be sleeping
Your account is sleeping
And you are sleeping
Who go wake who
On judgment day
You were given the opportunity
To bribe an angel to make heaven
Now there is no money
Ehoo Ehoo
I pity you oh
I pity you oh
And my brother trust nobody
If you yourself can betray yourself
Who are others that cant betray you
Emeka trust woman
Where Emeka dey rip
Eyah sorry oh
You go dey trust woman
Abuja girl for that matter
Ladies and gentlemen
Stay put
Fuck no dey sweet
Who dey find pikin
And at the same time
Woman wey dey find pikin
No dey wear pant sleep
She is always ready for short time
Na you wey no wan born
Na him fuck go sweet
Who wan born
Fuck go just be like
Who blow ice wey wan chop
His eyes will be so eye
That is the plural of eye
Eyes
Ladies and gentlemen
I am nice
Not really wise
But I came here
I came there
You can call me twice
I am twice as nice
If I buy red label for club
You no give me ice
Heyy twice
I go fall you for ground
Infact ontop tiles
Whats going on na
Family ties how far
Mó yà ẹ ní 20 million
Óo sàn padà
Before you die you go die
After you die you go die
I no go gree
You borrow money for my hand
You dey cross road anyhow
Come you wan kill yourself
Who go pay for you
Na you be next of kin of yourself
You greedy for life
And you come greedy
Because you know say after death
How far wetin dem wan inherit
Na Jbl
Ladies and gentlemen
Yahoo is not for everybody
If you do yahoo for one month
You no cash out
Learn tailor
No disgrace that job
He go pain you
If red jacket carry you
With the same people
Wey dey collect wire
You wan dey explain
Say sir na 20 dollar I dey collect
Everyday take am easy
Your father na Otedola
What we know we know
And what we dont know
We dont know
For where determination is predominant
Failure can never dismantle
The flag of success
Nobody no whether stone hard oh
He fit be say stone actually soft
Na when we touch am he hard
Nobody can experience tomorrow
Because when it comes
It will become today
That rice wey dey for bottom for pot
If dem serve am for cooler
Na him dey dey up o
Calm down no rush
He better make you use yourself
Than make dem use you
Because if he too late
You wan go use yourself
Dem come say sorry
You have been used
And the person that used you
Have been used by
Who want to use you
Welcome to my country Nigeria
Where people wey wan thief
Many pass people wey dey thief
Eministandard
Hypeman Agba
I no like wahala
Na enjoyment I like
You no get yanch
You dey twerk
Common who is this jọ
Bone dey shake
Laughs
Dem go bone you
Dem dey bone bone
Dem dey meet meat
We chop flesh
Who don chop meat eran
Ìgbẹ'
Dem say na ìgbẹ' full yanch
Wetin full your own
Harmatan cracker biscuit
Ladies and gentlemen
If you dey smoke Igbo
Respect who dey smoke Arizona
And if you dey who smoke Arizona
Respect who dey smoke loud
And inside loud loud dey
Is your loud loud
Who dey smoke loud
Suppose respect who dey
Smoke confirm canadian loud
And who dey smoke
Confirm canadian loud suppose respect
Who dey smoke egyptian loud
I have been egypted before egyptim
A victim of circumstances
Can never stand and witness poverty
If you no go church on sunday
And your pastor no call you
No go there again oh
Dem don give you motivation
Make money
If you no join from beginning
Wait make dem start again
To avoid embarrassment
If prick no big
No put am for toto
To avoid embarrassment
You no get yanch
You want make I check
Your whatsapp status
Why eyah sorry o
As a fine girl
Dem no suppose to
Dey see you everywhere
And as fine boy
No allow people
Dey sleep with you anyhow
Any man wey no get money
Na lesbian
Because you good for bed
Ashawo call you baby
God bless all my fans
Around the world
God bless you
As you keep supporting the brand
Eministandard
Hypeman Àgbá



Credits
Writer(s): Oshinubi Lukman
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link