Joy

After school
Na waka waka I dey do
Wear uniform
Play rubber
Na jaga jaga I dey do
No where I go go
wey dem no go call my name
Play rubber so tay
My body go soak like who enter rain
But
Make I no lie wetin I do no dey pain me
Mama tell me say
Make I do Wetin no go shame me
I no dey do anything wey go stain me
If I say make I thief Popo go later jail me

Anything wey I dey do wey i dey progess
Na my mama e dey the back o
Back in the days
When your boy dey carry sack ooo
I dey with you that one na lie
E no dey your back o
Anything wey you dey do wey you dey dull
No be alert o
As you dey work and you dey pray
You no go fall you no go slide oo
If you score you score be that
That one na goal no be offside ooo
Red card you no go see
Your rough time dem no go see
Lyrics and fire wey I dey drop
E no go seize o

Joy joy joy
In my heart am singing
Joy joy joy hmm aye

Joy joy joy
In my heart am singing
Joy joy joy

Joy joy joy
In my heart am singing
Joy joy joy hmm aye

Joy joy joy
In my heart am singing
Joy joy joy

Then we living life
Like person wey dem no dey chop
Disappoint the people wey say our life no go too well

Na somewhere dem talk well I nod head
I hear many thing for my ear e be like say na trumpet

I go dey give them back to back
If dem shake e go shock them
Any game we play e go be like say na sure bet
Everywhere go shake if dem hear my name for their radio

Dem go dey play my song for bass and their stereo

Joy joy joy
In my heart am singing
Joy joy joy hmm aye

Joy joy joy
In my heart am singing
Joy joy joy

Joy joy joy
In my heart am singing
Joy joy joy hmm aye

Joy joy joy
In my heart am singing
Joy joy joy



Credits
Writer(s): Stephen Ufuoma
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link