Dirty Vibe

Bad belle
Bad belle

As me dey pon me lane I dey run my race
I'm not the only one so I pray for grace
Every day wey me wake man ah kneel and pray
For protection
There's a lotta evil out there

See them, see them over there
Them ah see you suffer but they never care
Ever bother calling but them no go hear you
Until they see you balling and you see them near you

See them, see them over there
Them ah see you suffer but they never care
Ever bother calling but them no go hear you
Until they see you balling and you see them near you

They wanna, they wanna dirty my vibe
They wanna, they wanna killie my drive
They wan destroy wetin Bhad Man dey chop
They no know say na him wey put them on top

They wanna, they wanna dirty my vibes
They wanna, they wanna killie my drive
They wan destroy wetin Bhad Man dey chop
They nor know say na him wey put them on top

I live my life on low
Me nah let no one afi know
This people wey you see fit to off my light
That very nigga wey I dey call my guy
I pray for grace on this journey
I work daily for my money
So that the unbelievers fit to run and hide
Negative energy they want to kill my vibe
Hmmm they cannot make me cry
Hmmm they really cannot make me cry
Hmmm they wanna weigh me down
Hmmm they really cannot make me sad

They wanna, they wanna dirty my vibe
They wanna, they wanna killie my drive
They wan destroy wetin Bhad Man dey chop
They no know say na him wey put them on top

They wanna, they wanna dirty my vibe
They wanna, they wanna killie my drive
They wan destroy wetin Bhad Man dey chop
They no know say na him wey put them on top

Dirty my vibe, Killie my drive
Dirty my vibe, Killie my drive
Dirty my vibe, Killie my drive
Dirty my vibe, Killie my drive



Credits
Writer(s): Awok Awirri
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link