Bullion Van
Oh oh
E sweet o sweet o sweet o sweet abeg
Its another one o
Rudy ee
We just come to faji
Lets get to party
Lets start this party
My guys dem dey ready
Oh no
Charle go low
Go low for the boy go low
Tonight we go pop till we go slow
Tonight we go high till we go slow
Give me good good loving
I want the loving
Your body gat me wanting
More yea
Give me good good loving
I want the loving
Your body gat me calling
Your body gat me
Bullion van tiwolede
We go turn up everyday
We go shayo on replay
We go faji all the way
Bullion van tiwolede
We go turn up everyday
We go shayo on replay
We go faji all the way
Chu chu chu
E sweet o sweet o sweet o sweet abeg
Oh no
Charle go low
Go low for the boy go low
Tonight we go pop till we go slow
Tonight we go high till we go slow
Sister Linda kilofe now
Your body to fire oya bosita
Kowajo now
Komaroll now
Lets go lets go
Let Lets go far away
Jekalosimaley
Jekalotrabaye
Lets go lets go
Let let lets go lets go
Far far away
Lets go lets go
E sweet o sweet o sweet o sweet abeg
We go turn up everyday
We go shayo on replay
We go faji all the way
Wo lede
Everyday
On replay
Lets go lets go
Let Lets
E sweet o sweet o sweet o sweet abeg
Its another one o
Rudy ee
We just come to faji
Lets get to party
Lets start this party
My guys dem dey ready
Oh no
Charle go low
Go low for the boy go low
Tonight we go pop till we go slow
Tonight we go high till we go slow
Give me good good loving
I want the loving
Your body gat me wanting
More yea
Give me good good loving
I want the loving
Your body gat me calling
Your body gat me
Bullion van tiwolede
We go turn up everyday
We go shayo on replay
We go faji all the way
Bullion van tiwolede
We go turn up everyday
We go shayo on replay
We go faji all the way
Chu chu chu
E sweet o sweet o sweet o sweet abeg
Oh no
Charle go low
Go low for the boy go low
Tonight we go pop till we go slow
Tonight we go high till we go slow
Sister Linda kilofe now
Your body to fire oya bosita
Kowajo now
Komaroll now
Lets go lets go
Let Lets go far away
Jekalosimaley
Jekalotrabaye
Lets go lets go
Let let lets go lets go
Far far away
Lets go lets go
E sweet o sweet o sweet o sweet abeg
We go turn up everyday
We go shayo on replay
We go faji all the way
Wo lede
Everyday
On replay
Lets go lets go
Let Lets
Credits
Writer(s): Owoyemi Daniel
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
© 2024 All rights reserved. Rockol.com S.r.l. Website image policy
Rockol
- Rockol only uses images and photos made available for promotional purposes (“for press use”) by record companies, artist managements and p.r. agencies.
- Said images are used to exert a right to report and a finality of the criticism, in a degraded mode compliant to copyright laws, and exclusively inclosed in our own informative content.
- Only non-exclusive images addressed to newspaper use and, in general, copyright-free are accepted.
- Live photos are published when licensed by photographers whose copyright is quoted.
- Rockol is available to pay the right holder a fair fee should a published image’s author be unknown at the time of publishing.
Feedback
Please immediately report the presence of images possibly not compliant with the above cases so as to quickly verify an improper use: where confirmed, we would immediately proceed to their removal.