Omo x2
Omo Omo
I don stress I wan crash
If I crash then no cash
I no like to run scam
I no like to go class
I no form for no man
Omo Omo
I must read so I pass
I get movement las las
I dey pull up with Las
No dey move out with mask
I dey lowkey can't cast
Omo Omo
The babe call she wan knack
I know say I be snack
I no do things like that
I get wife she no lack
Omo
I get wife she get back
I just need some mad cash
I need cash wey form stack
I dey wake up for class
Thinking do I need this
I dey reason do I need that?
In this country I'm in
Every man dey form snack
Corruption don become thick
Boys don do dey run tricks
Girls don do they runz things
This kind life we dey guy
E no easy walahi
Local man must survive
Local man dey go lie
Just so local man will not die
I don see I don see
Where the suffer don reach
Pastors come they say they preach
Carry Bible to teach
Mostly done for profit
My guy no dey talk shit
You sabi say you no fit
You sabi say you no reach
You just dey talk it's all myth
You funny die like Yemi skit
Omo Omo
I don stress I wan crash
If I crash then no cash
I no like to run scam
I no like to go class
I no form for no man
Omo Omo
I must read so I pass
I get movement las las
I dey pull up with Las
No dey move out with mask
I dey lowkey can't cast
Omo life sef na cruise
God just dey watch us like fools
(Big fools guy)
You go church you go mosque
When trumpet sound you still loss
(You no dey shame)
I'm your guy your my gee
But my girl is not your friend see
If you no work you no go chop
This is real life
Not that rubbish you see on tv
Where
Person go dey cook and clean for house alright
Next thing she turn princess midnight
That one na cartoon bros you dey Asaba
Better face work before you enter kasala
Ramadan, hamarttan, kafttan yes you sabi the weird play but where the degrees dey
Oh you be street man you prefer to hustle?
But you don dey beg like say person don curse you
Get the fuck out my way
Mehn I come from ABJ
I'm a king Psycho told me himself nigga
Real recognize can't strategize steady traumatize if you fuck up in my section
I been putting that work in each and everyday
I can't stop until I see a smile on my niggas face, till my niggas beat the case and i get Myself a raise
Exercise God's grace in it yh
Omo Omo
I don stress I wan crash
If I crash then no cash
I no like to run scam
I no like to go class
I no form for no man
Omo Omo
I must read so I pass
I get movement las las
I dey pull up with Las
No dey move out with mask
I dey lowkey can't cast
I don stress I wan crash
If I crash then no cash
I no like to run scam
I no like to go class
I no form for no man
Omo Omo
I must read so I pass
I get movement las las
I dey pull up with Las
No dey move out with mask
I dey lowkey can't cast
Omo Omo
The babe call she wan knack
I know say I be snack
I no do things like that
I get wife she no lack
Omo
I get wife she get back
I just need some mad cash
I need cash wey form stack
I dey wake up for class
Thinking do I need this
I dey reason do I need that?
In this country I'm in
Every man dey form snack
Corruption don become thick
Boys don do dey run tricks
Girls don do they runz things
This kind life we dey guy
E no easy walahi
Local man must survive
Local man dey go lie
Just so local man will not die
I don see I don see
Where the suffer don reach
Pastors come they say they preach
Carry Bible to teach
Mostly done for profit
My guy no dey talk shit
You sabi say you no fit
You sabi say you no reach
You just dey talk it's all myth
You funny die like Yemi skit
Omo Omo
I don stress I wan crash
If I crash then no cash
I no like to run scam
I no like to go class
I no form for no man
Omo Omo
I must read so I pass
I get movement las las
I dey pull up with Las
No dey move out with mask
I dey lowkey can't cast
Omo life sef na cruise
God just dey watch us like fools
(Big fools guy)
You go church you go mosque
When trumpet sound you still loss
(You no dey shame)
I'm your guy your my gee
But my girl is not your friend see
If you no work you no go chop
This is real life
Not that rubbish you see on tv
Where
Person go dey cook and clean for house alright
Next thing she turn princess midnight
That one na cartoon bros you dey Asaba
Better face work before you enter kasala
Ramadan, hamarttan, kafttan yes you sabi the weird play but where the degrees dey
Oh you be street man you prefer to hustle?
But you don dey beg like say person don curse you
Get the fuck out my way
Mehn I come from ABJ
I'm a king Psycho told me himself nigga
Real recognize can't strategize steady traumatize if you fuck up in my section
I been putting that work in each and everyday
I can't stop until I see a smile on my niggas face, till my niggas beat the case and i get Myself a raise
Exercise God's grace in it yh
Omo Omo
I don stress I wan crash
If I crash then no cash
I no like to run scam
I no like to go class
I no form for no man
Omo Omo
I must read so I pass
I get movement las las
I dey pull up with Las
No dey move out with mask
I dey lowkey can't cast
Credits
Writer(s): Loren Ewaleifo
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
Other Album Tracks
© 2024 All rights reserved. Rockol.com S.r.l. Website image policy
Rockol
- Rockol only uses images and photos made available for promotional purposes (“for press use”) by record companies, artist managements and p.r. agencies.
- Said images are used to exert a right to report and a finality of the criticism, in a degraded mode compliant to copyright laws, and exclusively inclosed in our own informative content.
- Only non-exclusive images addressed to newspaper use and, in general, copyright-free are accepted.
- Live photos are published when licensed by photographers whose copyright is quoted.
- Rockol is available to pay the right holder a fair fee should a published image’s author be unknown at the time of publishing.
Feedback
Please immediately report the presence of images possibly not compliant with the above cases so as to quickly verify an improper use: where confirmed, we would immediately proceed to their removal.