Na Me
Yeah
Hahahaha
Yeah
Na who go give God the praise
Na me
Na who go give God the worship
Na me
Na who dey make heaven jubilate
Na me
Jesus na you be oga
Na who go give God the praise
Oh yeah
Na me
Na who go give God the worship
Na me
Na who dey make heaven jubilate
Na me
Jesus na you be oga
Na you be Oga
Na you be Baba
You no dey play me wayo ooo
Wetin you dey talk
Na him you dey do
Wetin you say
Na him come to pass
You no dey lie
You no dey fail
You no dey change Oh
You remain the same
Why won't I sing your praise
Why won't I shout for joy
For the great and mighty things,
Lord you've done
My mouth will sing of your faithfulness
Why won't I sing your praise
Why won't I shout for joy Oh
For the great and mighty things, Lord you've done
My mouth will sing of your faithfulness
Na who go give God the praise?
Na me
Na who go give God the worship
Na me
Na who dey make heaven jubilate
Na me
Jesus na you be oga
I say na who go give God the praise?
Oh ohhh yeah
Na me
Na who go give God the worship
Na me
Na who dey make heaven jubilate
Na me
Jesus na you be oga
Na you be Oga
Na you be Baba
You no dey play me wayo ooo
Wetin you dey talk
Na him you dey do
Wetin you say
Na him come to pass
You no dey lie
You no dey fail
You no dey change Oh
You remain the same
Oh oh oh ohhhhhh
Na me na me na me
Worship is all I do
Na me na me na me
Praises is All I give
Na me na me na me
To my King, and my Lord and Friend
Oh ohhh yeah
Na me
Na me
Na me
Na me
Na me
And to the East and to the West and to the North
I go worship and praise you oh Lord
Yeahhh
Na me
Hahahaha
Yeah
Na who go give God the praise
Na me
Na who go give God the worship
Na me
Na who dey make heaven jubilate
Na me
Jesus na you be oga
Na who go give God the praise
Oh yeah
Na me
Na who go give God the worship
Na me
Na who dey make heaven jubilate
Na me
Jesus na you be oga
Na you be Oga
Na you be Baba
You no dey play me wayo ooo
Wetin you dey talk
Na him you dey do
Wetin you say
Na him come to pass
You no dey lie
You no dey fail
You no dey change Oh
You remain the same
Why won't I sing your praise
Why won't I shout for joy
For the great and mighty things,
Lord you've done
My mouth will sing of your faithfulness
Why won't I sing your praise
Why won't I shout for joy Oh
For the great and mighty things, Lord you've done
My mouth will sing of your faithfulness
Na who go give God the praise?
Na me
Na who go give God the worship
Na me
Na who dey make heaven jubilate
Na me
Jesus na you be oga
I say na who go give God the praise?
Oh ohhh yeah
Na me
Na who go give God the worship
Na me
Na who dey make heaven jubilate
Na me
Jesus na you be oga
Na you be Oga
Na you be Baba
You no dey play me wayo ooo
Wetin you dey talk
Na him you dey do
Wetin you say
Na him come to pass
You no dey lie
You no dey fail
You no dey change Oh
You remain the same
Oh oh oh ohhhhhh
Na me na me na me
Worship is all I do
Na me na me na me
Praises is All I give
Na me na me na me
To my King, and my Lord and Friend
Oh ohhh yeah
Na me
Na me
Na me
Na me
Na me
And to the East and to the West and to the North
I go worship and praise you oh Lord
Yeahhh
Na me
Credits
Writer(s): Chiamaka Ochade
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
© 2024 All rights reserved. Rockol.com S.r.l. Website image policy
Rockol
- Rockol only uses images and photos made available for promotional purposes (“for press use”) by record companies, artist managements and p.r. agencies.
- Said images are used to exert a right to report and a finality of the criticism, in a degraded mode compliant to copyright laws, and exclusively inclosed in our own informative content.
- Only non-exclusive images addressed to newspaper use and, in general, copyright-free are accepted.
- Live photos are published when licensed by photographers whose copyright is quoted.
- Rockol is available to pay the right holder a fair fee should a published image’s author be unknown at the time of publishing.
Feedback
Please immediately report the presence of images possibly not compliant with the above cases so as to quickly verify an improper use: where confirmed, we would immediately proceed to their removal.