Hypertension

(Ikebe wey you carry for section)
(E don cause hypertension)

Ayy
(What you working?)
(Ooh-wah, whatyu workin'? workin)
(What you workin'?)
(Ooh-wah, whatyu workin'? workin)
(What you workin'?)
(Ooh-wah, whatyu workin'? workin)
(What you workin'?)
(Ooh, ooh)
(Dante)
(Ayy)

I see the signboard (signboard)
Wey say warning (warning)
'Cause your body dangerous
But, me, I no dey hear word (hear word)
I dey here 'til morning (morning)
And that's on period (wooh)

If na style (you get style)
If na moves (you get moves, for days)
Sotey, sotey, sotey
Other boys dem hoping, boya (other boys dem hoping, boya)
You get something for them, ah (nothing, nothing for them)
(How?)

This thing wey you carry for section
Don cause hypеrtension
Ye-ye, ye-ye, ye-ye, ye
Ikebe wey you carry for section
E don cause hypertension
Ye-ye, ye-ye, ye-ye, ye
This thing wey you carry for section
Don cause hypertension (hypertension)
Ikebe wey you carry for section
E don cause hypertension ('tension)
Hmm-hmm, hmm

(What you workin'?)
(Ooh-wah, whatyu workin'? workin)
Tell me what you want
(What you workin'?)
(Ooh-wah, whatyu workin'? workin)
So baby, show me working
(What you workin'?)
(Ooh-wah, whatyu workin'? workin)
Show me working, show me working

(Ayy)
See person figure (see person figure)
Man dem wan figure your body (your body), your body
Or make I take better picture?
My people gats see this your body, this your body (your body)

If na style (you get style)
If na moves (you get moves, for days)
(Parte and parte)
Sotey, sotey, sotey
Other boys dem hoping, boya (other boys dem hoping, boya)
You get something for them, ah (nothing, nothing for them)
(How?)

This thing wey you carry for section
Don cause hypеrtension
Ye-ye, ye-ye, ye-ye, ye
(Ikebe wey you carry for section)
(E don cause hypertension)
Ye-ye, ye-ye, ye-ye, ye
This thing wey you carry for section
Don cause hypertension (hypertension)
(Ikebe wey you carry for section) carry for section
E don cause hypertension ('tension)

Ooh, ooh
(What you workin'?)
(Ooh-wah, whatyu workin'? workin)
Ooh, ooh
(What you workin'?)
(Ooh-wah, whatyu workin'? workin)
Oh, ooh, ooh
(What you workin'?)
(Ooh-wah, whatyu workin'? workin)
Na-ni, na-na-na, ayy-na
(What you workin'?)
(Ooh-wah)
(Stubb', Stubb')
(Ayy, ayy)



Credits
Writer(s): Tobechukwu Okoh, David Okiti
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link