Vigilante Bop

Lock up the cops and gbes
Issakaba cover their mouth with spiritual bandage
Kanayo put them in handcuffs, ehn
Living in Bondage, which way?
Dillinger, break all the laws in raps and I did it my way
Roll am, okpa, stone am for head

Ojini
Since 1960 we dey hustle for five naira
We no see Tafawa, so fuck a prime minister
I no go shock if NNPC open mouth tell us 40k for 40 litres
If I had a chance, I'll decapitate these niggas
And still detain all their family sha
Alausa dey dobale for governor
Governor dobale for party leader

Nigeria police fit hold igbo for hand inside club
Arrest you for smoking shisha
I still see one for Osapa wey cork gun
Because him wan ask us for particulars
After one hour na small photocopy put niggas for soup
And na money kill am
Abba Kyari oga dey find Hushpuppi but him commissioner na criminal

E dey do me like say make I turn Issakaba on top this olopa matter
Pull up for Panti with six hundred niggas, DPO dey office dey chop amala
Bubu keep face like Jonathan for campaign, e enter office baba turn Abacha
Everybody don curse am tire, e go hold am, insha allah

Heavenly felony, you know the matter
Abobbi, I dagbo olopa
Cemetery nemesis, put them in agony
They carry Abba Kyari
I wish say, I wish say na me carry am
I for don stain all him beret with egusi
They know say na me
I spit on their uniform, use am take clean cum

Ojini said I'm the hardest
My mummy said I'm the rawest
My papa dey craze, omo lawless
Odumodu shooting on duress
Never, never, I did it with clear head
I no need Tramadol
Before I bleed on a cop, omo get up
They're getting me fed up
Na wetin my IPO tell me, na setup

The thing be like lay-up
They talk say Odumodu murder the poor boy
Heavenly Father, my opposition dey verandah
They dey there dey burn up
They see me dey come up
They put the body for my name, them dey lock up
Koti been dey lock us
They collect my money and them no need search us

Yes
Issakaba comot their head with spiritual machete (comot am)
INEC, pass me the plastic
Fuck this government (fuck 'em)
20-10-20 (yeah), them think say we forget
2023, you go collect (collect)

Lock up the cops and gbes
Abeg comot yansh for there
Fuck your bag of rice, I no wan collect
See them for saloon, don dey wash your head
Shit is just more of the same, more or less
Boys in black still causing hold up
Every hundred meters na roadblock
Hustle must pure, them no go fit hold us
Fuck those boys

Bring that guy, make I search that one
OdumoduBlvck na person wey dey carry pass one type
Past this point
Chukwu a gozigo gi (yes)
Crusher no dey my body
Na the lighter way the force man seize, light my bazz
For their checkpoint, I dey look them they dey smoke crack, e cast

Imagine, olopa get mind to ask me anything for weekend
Me, I just lock up
He chook hand for my pocket, he see chewing gum, he chop am
These men dey fuck up
Them don see say wetin dey my wallet na my last card
So the bastard say make I transfer
The thunder wey go fire you still dey warm up

Lock up the cops and gbes



Credits
Writer(s): Ebuka Ntamere, Tochukwu Ojogwu
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link