Manya

Realm (Arieenati)
Vibe
Arieenati

Babe
(Awoo-gah)
This yuh backa wey you scatta pon meh
Wey you cause yakpa when yuh turning on me
I love the way you dey whine up on me
I go take good care of you
Odo come just free yuh mind for me
Lemme get closer to you

Cuz ebe you wey dey ginga my matta
Ebe you wey dey ginga my matta
Ebe you wey dey lighti my fire ah
My sisi ooo
Cuz ebe you wey dey ginga my matta
Ebe you wey dey lighti my fire
Ebe you wey dey ginga my matta
My sisi ooo

This yuh body
Baby I go dey manya
Manya manya for am oo
This yuh loving o
Lady I go dey manya
Manya manya for am oo
This yuh body
Baby I go dey manya
Manya manya for am oo
This yuh loving o
Lady I go dey manya
Manya manya for am oo

I reminisce upon the times
On them days
Just you and I
And when you hit up my line
I no go decline oo
Sey your love be fire
And I no fi tiya ohh
Shebi cudi I go wire
You be my heart desire ooo

Cuz ebe you wey dey ginga my matta
Ebe you wey dey ginga my matta
Ebe you wey dey lighti my fire ah
My sisi ooo
Cuz ebe you wey dey ginga my matta
You wey dey lighti my fire ah
You wey dey ginga my body ooo
My sisi ooo

This yuh body
Baby I go dey manya
Manya manya for am oo
This yuh loving o
Lady I go dey manya
Manya manya for am oo
This yuh body
Baby I go dey manya
Manya manya for am oo
This yuh loving o
Lady I go dey manya
Manya manya for am oo

Dimensional Vibes

I say make I tell una something ooo
Seee
All the bangers I get for my pocket
No be like say
Ego finish

Manya
Aye
Manya
Aye
Manya
Aye
Manya



Credits
Writer(s): Richard Alele, Kweku Appiah
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link