Erovwon
Hustler Advocate baby
You know me it's Viva Calypso
We hustle we believe
Since we believe
You know what that means we achieve too
Thanks mama for the prayer huh
Okay
My mama still Dey pray for me
Why you fill sey your witch play Go fit fall me eh
Every night She Dey pray for me She Dey pray God
Bless my pikin for me huh
Erovwon oni vwe neh
Erovwon oni vwe neh
Erovwon yin na vwien vwo mę
Erovwon oni vwe neh
Erovwon oni vwe neh
Erovwon yin na vwien vwo mę
My mama no go cry for me Huh
I sey my mama no go cry for me
Hustle hard everyday
Make she smile for me
Ofurukpe people want
Make she frown for me but why
She sell wrapper
Sell gold just for me huh
So that I fit pay my fees huh
The boy dun grind
He don pay e dues
Make dem clear way
Who born pikin
Must eat e food uyonta
My mama still Dey pray for me
Why you fill sey your witch play Go fit fall me eh
Every night she Dey pray for me
She Dey pray God
Bless my pikin for me huh
Erovwon oni vwe neh
Erovwon oni vwe neh
Erovwon yin na vwien vwo mę
Erovwon oni vwe neh
Erovwon oni vwe neh
Erovwon yin na vwien vwo mę
Oghene doh omo vwo wor mę
Ona na kaghogho ona ję arō vwe
Ebe ogwolor jesu ruo vworen
This one na prayer wey she pray
Wey mumcy born me huh
Omoyare rure iwrigen na buren Igho na ji buren
So oshor kesę muvwen
I hustle everyday
And I look up everyday
I look up to Jah na him
Dey bless me night and day
Kimi promisi mummy
With a very nice porch
Erowon vwo kneh
Dey make my life Dey rush
If you know you love your mama
Let me see your hands up
In the air in the air
Let me see you pop up eh
Onime na ki ododo
Doh doh
Onime na ki ododo do doh
Onime na kiridodo doh doh
Emo udu ododo dohdoh
My mama still Dey pray for me
Why you fill sey your witch play Go fit fall me eh
Every night she Dey pray for me
She Dey pray God
Bless my pikin for me huh
Erovwon oni vwe neh
Erovwon oni vwe neh
Erovwon yin na vwien vwo mę
Erovwon oni vwe neh
Erovwon oni vwe neh
Erovwon yin na vwien vwo mę
Huh I wanna buy you
Good good huh
I need to show you
Around the world
I need to show you
How beautiful you are
Your heart is so kind
That's what you are huh
Mama Africa
Mummy mama Africa
Respect to the black mama
In the world
I love you mom
I love you mom
Erovwon oni vwe neh
Erovwon oni vwe neh
Erovwon yin na vwien vwo mę
Erovwon oni vwe neh
Erovwon oni vwe neh
Erovwon yin na vwien vwo mę
Erovwon oni vwe neh
Erovwon oni vwe neh
Erovwon yin na vwien vwo mę
Erovwon oni vwe neh
Erovwon oni vwe neh
Erovwon yin na vwien vwo mę
You know me it's Viva Calypso
We hustle we believe
Since we believe
You know what that means we achieve too
Thanks mama for the prayer huh
Okay
My mama still Dey pray for me
Why you fill sey your witch play Go fit fall me eh
Every night She Dey pray for me She Dey pray God
Bless my pikin for me huh
Erovwon oni vwe neh
Erovwon oni vwe neh
Erovwon yin na vwien vwo mę
Erovwon oni vwe neh
Erovwon oni vwe neh
Erovwon yin na vwien vwo mę
My mama no go cry for me Huh
I sey my mama no go cry for me
Hustle hard everyday
Make she smile for me
Ofurukpe people want
Make she frown for me but why
She sell wrapper
Sell gold just for me huh
So that I fit pay my fees huh
The boy dun grind
He don pay e dues
Make dem clear way
Who born pikin
Must eat e food uyonta
My mama still Dey pray for me
Why you fill sey your witch play Go fit fall me eh
Every night she Dey pray for me
She Dey pray God
Bless my pikin for me huh
Erovwon oni vwe neh
Erovwon oni vwe neh
Erovwon yin na vwien vwo mę
Erovwon oni vwe neh
Erovwon oni vwe neh
Erovwon yin na vwien vwo mę
Oghene doh omo vwo wor mę
Ona na kaghogho ona ję arō vwe
Ebe ogwolor jesu ruo vworen
This one na prayer wey she pray
Wey mumcy born me huh
Omoyare rure iwrigen na buren Igho na ji buren
So oshor kesę muvwen
I hustle everyday
And I look up everyday
I look up to Jah na him
Dey bless me night and day
Kimi promisi mummy
With a very nice porch
Erowon vwo kneh
Dey make my life Dey rush
If you know you love your mama
Let me see your hands up
In the air in the air
Let me see you pop up eh
Onime na ki ododo
Doh doh
Onime na ki ododo do doh
Onime na kiridodo doh doh
Emo udu ododo dohdoh
My mama still Dey pray for me
Why you fill sey your witch play Go fit fall me eh
Every night she Dey pray for me
She Dey pray God
Bless my pikin for me huh
Erovwon oni vwe neh
Erovwon oni vwe neh
Erovwon yin na vwien vwo mę
Erovwon oni vwe neh
Erovwon oni vwe neh
Erovwon yin na vwien vwo mę
Huh I wanna buy you
Good good huh
I need to show you
Around the world
I need to show you
How beautiful you are
Your heart is so kind
That's what you are huh
Mama Africa
Mummy mama Africa
Respect to the black mama
In the world
I love you mom
I love you mom
Erovwon oni vwe neh
Erovwon oni vwe neh
Erovwon yin na vwien vwo mę
Erovwon oni vwe neh
Erovwon oni vwe neh
Erovwon yin na vwien vwo mę
Erovwon oni vwe neh
Erovwon oni vwe neh
Erovwon yin na vwien vwo mę
Erovwon oni vwe neh
Erovwon oni vwe neh
Erovwon yin na vwien vwo mę
Credits
Writer(s): Emmanuel Akpokerherha
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
© 2024 All rights reserved. Rockol.com S.r.l. Website image policy
Rockol
- Rockol only uses images and photos made available for promotional purposes (“for press use”) by record companies, artist managements and p.r. agencies.
- Said images are used to exert a right to report and a finality of the criticism, in a degraded mode compliant to copyright laws, and exclusively inclosed in our own informative content.
- Only non-exclusive images addressed to newspaper use and, in general, copyright-free are accepted.
- Live photos are published when licensed by photographers whose copyright is quoted.
- Rockol is available to pay the right holder a fair fee should a published image’s author be unknown at the time of publishing.
Feedback
Please immediately report the presence of images possibly not compliant with the above cases so as to quickly verify an improper use: where confirmed, we would immediately proceed to their removal.