Observation
Imma be observant for everything make e clear
Boluwatife naa lomaje
Wanna ride in my Benz
Everyday club tour Kama flex
Good vibe everyday finesse
Cuz I know baba God gonna bless
Steady working am trying my best
Yea
Plenty real shit wey eyes don see
Money over love
Ego na the first thing
Money stop nonsense let me tell you something
If no be money matter no dey call me
Dem go gum body
When you getti money
Dem go gum body
But when you go broke
All man for himself
Avoid see finish kokan malote
Sometimes this hustle wanna bring me down
Imma breakthrough unannounced
Eyin ke eyin bawo
I dey running my race
My hustle i dey face
Give me the grace
I dey walk in my pace
Steady working i dey pray ye ye
Oluwa lomo o
Asiko eda lomo o
Orin mi lon gbo o
Imma be observant for everything make e clear
Boluwatife naa lomaje
Wanna ride in my Benz
Everyday club tour Kama flex
Good vibe everyday finesse
Cuz i know baba God gonna bless
Everyday am trying my best
Sometimes this hustle wanna bring me down
Imma breakthrough unannounced
Eyin ke eyin bawo
Eyin bawo ooooo
Oluwa lon bo mi
Shey won gbomi
Listen to my song and my melodies
Prayers from mummy and am balling
Money na the main thing wa omo iyami shoti jasi
Make you pour me holy water
These stress don dey pass my matter
Brother don dey checky brother
No case i dey my kabba yea
Yea yea yea yea
Boluwatife naa lomaje
Wanna ride in my Benz
Everyday club tour Kama flex
Good vibe everyday finesse
Cuz I know baba God gonna bless
Steady working am trying my best
Yea
Plenty real shit wey eyes don see
Money over love
Ego na the first thing
Money stop nonsense let me tell you something
If no be money matter no dey call me
Dem go gum body
When you getti money
Dem go gum body
But when you go broke
All man for himself
Avoid see finish kokan malote
Sometimes this hustle wanna bring me down
Imma breakthrough unannounced
Eyin ke eyin bawo
I dey running my race
My hustle i dey face
Give me the grace
I dey walk in my pace
Steady working i dey pray ye ye
Oluwa lomo o
Asiko eda lomo o
Orin mi lon gbo o
Imma be observant for everything make e clear
Boluwatife naa lomaje
Wanna ride in my Benz
Everyday club tour Kama flex
Good vibe everyday finesse
Cuz i know baba God gonna bless
Everyday am trying my best
Sometimes this hustle wanna bring me down
Imma breakthrough unannounced
Eyin ke eyin bawo
Eyin bawo ooooo
Oluwa lon bo mi
Shey won gbomi
Listen to my song and my melodies
Prayers from mummy and am balling
Money na the main thing wa omo iyami shoti jasi
Make you pour me holy water
These stress don dey pass my matter
Brother don dey checky brother
No case i dey my kabba yea
Yea yea yea yea
Credits
Writer(s): Victor Vic
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
© 2024 All rights reserved. Rockol.com S.r.l. Website image policy
Rockol
- Rockol only uses images and photos made available for promotional purposes (“for press use”) by record companies, artist managements and p.r. agencies.
- Said images are used to exert a right to report and a finality of the criticism, in a degraded mode compliant to copyright laws, and exclusively inclosed in our own informative content.
- Only non-exclusive images addressed to newspaper use and, in general, copyright-free are accepted.
- Live photos are published when licensed by photographers whose copyright is quoted.
- Rockol is available to pay the right holder a fair fee should a published image’s author be unknown at the time of publishing.
Feedback
Please immediately report the presence of images possibly not compliant with the above cases so as to quickly verify an improper use: where confirmed, we would immediately proceed to their removal.