mooning(freestyle)

Yeah yeah, girl don't you move funny
Cos i see the way you look at me
And you get nice body
Wey dey make a man gum body
I no fit tell anybody
Say me and you dey at six and nine
Girl i know that you want me
So you no need to dey form

Girl you bad like that
Front and back
Malo fimi kpa
Because say you carry back
Baby i no dey lie
Say na you dey my mind
Girl if you sabi roll am
Make you roll am make i light
Girl you bad like that
Front and back
Malo fimi kpa
Because say you carry back
Yeah na because of you
Wey i leave faridah
Normally i no dey foh
You can ask my nigga

Moonboy tun ti gbemidebe
O tun ti gbemidebe
Shelo gbemi trabaye o
Jo magbemi wale
This is what i do
Some people know the talent
Very soon
All of una go teti kale

Welcome to the moon



Credits
Writer(s): Speechless Moonboy
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link