BELIEVE

(So ji ji)
No man fit tell me say I no worth am o
I gat music for my heart and my soul
And I know say I go make am o
Dem other man no believe in me
But me I only believe in Jehovah o
And I know he bless my heart and my soul
So me I gats to deliver o
E ye e ye

All praise to Jah
Praise to God
Yes I believe I believe in the word
Because of him I came to the world
And he give me many talents
That's the talent that I'm using
Please don't hate on my music
If you think e easy oya do it
Don't dance to my music
Please don't sing to my rhythm
Cause you did not believe from the beginning

No man fit tell me say I no worth am o
I gat music for my heart and my soul
And I know say I go make am o
Dem other man no believe in me
But me I only believe in Jehovah o
And I know he bless my heart and my soul
So me I gats to deliver o

I no fit hate on another man blessing (Blessing)
I no fit steal from another man blessing (I no fit steal)
Cause wetin dey for me na for me
So no put sand sand for my garri (Please don't no no no)
I no fit hate on another man blessing
I no fit steal from another man blessing (I no fit steal)
Cause wetin dey for me na for me
So please no put sand for my garri

No man fit tell me say I no worth am o
I gat music for my heart and my soul
And I know say I go make am o
Dem other man no believe in me
But me I only believe in Jehovah o
And I know he bless my heart and my soul
So me I gats to deliver o
E ye e ye

Do you believe (Oh yes I believe)
Do you believe (Oh yes I believe)
Do you believe (Oh yes I believe)
Do you believe (Oh yes I believe)
Do you believe (Oh yes I believe)
Do you believe (Oh yes I believe)
Do you believe in Jehovah (Oh yes I believe)
Neezy GG



Credits
Writer(s): Nnanna Nwosu
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link