Gbana

Colo loud gbana all na the same, Call the cush dealer make he bring more wole
All the girls come k'won dem shana wole, all the ballers ke gbena wole
As a bad guy wey dey expect container, I don smoke ice my eyes on Tina
Chilling with the guys we dey on trips now, everyday things we like to dey do am

We dey cush here dey do girls, awa lowo gan we get cool cash
Uhhh yeah look here, so nasty and naughty girls and dudes here
Ice in my body gat me freezing, gat me on the line not badminton
We are chilling God forgive us, we are chilling it's for the fun

Ginger o ginger o me and my guys tonight we don high, we go dey here for tonight
We go shaye o and we go dey ginger
Ginger o ginger, me and my guys tonight we don high, we go dey here for tonight
We go shaye o and we go dey ginger

We dey cush here dey do girls, awa lowo gan we get cool cash
Uhhh yeah look here, so nasty and naughty girls and dudes here



Credits
Writer(s): Osabiya Ayomide
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link