ME
Tega C dey here so e
Oh yeh oh yeh
Eh eh eh eh
See, I've been sitting in the dark
Living in the dark
My dreams are getting faded
Daily I unpack
Heavy weight wey dey my back
Before I get frustrated
Thinking on a steady
How to bake my bread
Do I have to own a bakery
Things bother man plenty
If I leave them for my bed
I go still wake up to my dirty
Help me call 911
Cos I'm really, guess I'm really fokd up
The formation fit be 411
Omo, know your players all before the kick off
Cos some go envy sha
Wan cause you pain
Their mission na to make sure you drain
For the blessings now I can't complain
For my own little farm I dey grow my grain
All for me
(Odi dandandan)
Omo I gat love for me
(Omo odi dandandan se)
Wetin dey work for me
(Odi dandandan)
Na wetin I go run for me
(Omo odi dandandan se
All for me
(Odi dandandan)
Omo I gat love for me
(Omo odi dandandan se)
Wetin dey work for me
(Odi dandandan)
Na wetin I go run for me
(Omo odi dandandan se)
C, I go dey try take am higher to the sky to the cloud
Igniting my fire till 'em massive dem wowed
Thank God man I'm Godly na on God me dey count
Normally na dem go fall victim for trap wey dem mount
Go down on my knees
Say a prayer for my peace
Cater for my needs
Paper for my bills oh
Prayer for my Gs
Make e better for my kids oh
Help me call 911
Cos I'm really, guess I'm really fokd up
The formation fit be 411
Omo, know your players all before the kick off
Cos some go envy sha
Wan cause you pain
Their mission na to make sure you drain
For the blessings now I can't complain
For my own little farm I dey grow my grain
All for me
(Odi dandandan)
Omo I gat love for me
(Omo odi dandandan se)
Wetin dey work for me
(Odi dandandan)
Na wetin I go run for me
(Omo odi dandandan se
All for me
(Odi dandandan)
Omo I gat love for me
(Omo odi dandandan se)
Wetin dey work for me
(Odi dandandan)
Na wetin I go run for me
(Omo odi dandandan se)
All for me
(Odi dandandan)
Omo I gat love for me
(Omo odi dandandan se)
Wetin dey work for me
(Odi dandandan)
Na wetin I go run for me
(Omo odi dandandan se
All for me
(Odi dandandan)
Omo I gat love for me
(Omo odi dandandan se)
Wetin dey work for me
(Odi dandandan)
Na wetin I go run for me
(Omo odi dandandan se)
Oh yeh oh yeh
Eh eh eh eh
See, I've been sitting in the dark
Living in the dark
My dreams are getting faded
Daily I unpack
Heavy weight wey dey my back
Before I get frustrated
Thinking on a steady
How to bake my bread
Do I have to own a bakery
Things bother man plenty
If I leave them for my bed
I go still wake up to my dirty
Help me call 911
Cos I'm really, guess I'm really fokd up
The formation fit be 411
Omo, know your players all before the kick off
Cos some go envy sha
Wan cause you pain
Their mission na to make sure you drain
For the blessings now I can't complain
For my own little farm I dey grow my grain
All for me
(Odi dandandan)
Omo I gat love for me
(Omo odi dandandan se)
Wetin dey work for me
(Odi dandandan)
Na wetin I go run for me
(Omo odi dandandan se
All for me
(Odi dandandan)
Omo I gat love for me
(Omo odi dandandan se)
Wetin dey work for me
(Odi dandandan)
Na wetin I go run for me
(Omo odi dandandan se)
C, I go dey try take am higher to the sky to the cloud
Igniting my fire till 'em massive dem wowed
Thank God man I'm Godly na on God me dey count
Normally na dem go fall victim for trap wey dem mount
Go down on my knees
Say a prayer for my peace
Cater for my needs
Paper for my bills oh
Prayer for my Gs
Make e better for my kids oh
Help me call 911
Cos I'm really, guess I'm really fokd up
The formation fit be 411
Omo, know your players all before the kick off
Cos some go envy sha
Wan cause you pain
Their mission na to make sure you drain
For the blessings now I can't complain
For my own little farm I dey grow my grain
All for me
(Odi dandandan)
Omo I gat love for me
(Omo odi dandandan se)
Wetin dey work for me
(Odi dandandan)
Na wetin I go run for me
(Omo odi dandandan se
All for me
(Odi dandandan)
Omo I gat love for me
(Omo odi dandandan se)
Wetin dey work for me
(Odi dandandan)
Na wetin I go run for me
(Omo odi dandandan se)
All for me
(Odi dandandan)
Omo I gat love for me
(Omo odi dandandan se)
Wetin dey work for me
(Odi dandandan)
Na wetin I go run for me
(Omo odi dandandan se
All for me
(Odi dandandan)
Omo I gat love for me
(Omo odi dandandan se)
Wetin dey work for me
(Odi dandandan)
Na wetin I go run for me
(Omo odi dandandan se)
Credits
Writer(s): Terver Gbi
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
© 2024 All rights reserved. Rockol.com S.r.l. Website image policy
Rockol
- Rockol only uses images and photos made available for promotional purposes (“for press use”) by record companies, artist managements and p.r. agencies.
- Said images are used to exert a right to report and a finality of the criticism, in a degraded mode compliant to copyright laws, and exclusively inclosed in our own informative content.
- Only non-exclusive images addressed to newspaper use and, in general, copyright-free are accepted.
- Live photos are published when licensed by photographers whose copyright is quoted.
- Rockol is available to pay the right holder a fair fee should a published image’s author be unknown at the time of publishing.
Feedback
Please immediately report the presence of images possibly not compliant with the above cases so as to quickly verify an improper use: where confirmed, we would immediately proceed to their removal.