JOURNEY
I am I am I am tizzy chase oh
Hmmm hmm as you know it your boy waziyung little zino lomo yen oh
Normally am a real bad guy
I wanna be a legend mo wo oju olorun mo pariwo eshedie
Won sope kami ni suru
Ki ma sha temibe
Gbogbo iya ti mummy je kin ma sha je nibe
Mo woju olorun mo kigbe jah jeovah
Aye loni ki wa je I no come life to suffer
And mama fit neglect me if I no get muller
And am ready to go any time I see the green light
Tin ba tin korin mio fe keni body dun
Am heading to the top 100 percent ni mi moti full
The blessing way you go give me baba give me in multiple
Moti ni mi oni give up even tin ba korin wor 32
I wanna be a man
I know am gonna go journey of a thousand mile
And if I don day make am mama mi go smile
And I don't wanna die when it not my time

I day give them on the low low
Shawty kept on calling my phone
She said tizzy o sho joro
Na me day nigba ko sowo
Na now I know say life is yolo
Dore mi fa sor la tido
Cause nobody know tomorrow
Forget pains and all the sorrow
I no go follow who no know road
Ori iya magbabode oooo (Ori iya mi magbabode oo ori iya mi magbabode)
Sometimes I fit laff ko de inu mi
Temperature don day rise I don day full ni
Them carry my matter turn am to cruise ni
For all don way do am dem day foolish
Higher haaaaa

Hmmm
Anno fit to tell wetin my eyes don see for abule
Olorun mi mon bebe
Emi bad boi I dey fast no delay
Nigba tiko sikkoko
You go be like igbe for there eyes
Iffu don dey get small small dem go say you don dey gara tan why?
Omoh no fwends nowadys
Chase better days
Hustle 247 kitoleje bread and beans
I wan go place
No many face
Do many things dem go talk say nah grace
Oba toni kokoro tonshi washi temi
Make dem no go delay me
Everybody timomi
Woni felomi semi
I wanna be a man
Hmm it all about journey of a thousand mile

I don't wanna die when it not my time

Credits
Writer(s): Taiwo Peter
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
© 2024 All rights reserved. Rockol.com S.r.l. Website image policy
Rockol
- Rockol only uses images and photos made available for promotional purposes (“for press use”) by record companies, artist managements and p.r. agencies.
- Said images are used to exert a right to report and a finality of the criticism, in a degraded mode compliant to copyright laws, and exclusively inclosed in our own informative content.
- Only non-exclusive images addressed to newspaper use and, in general, copyright-free are accepted.
- Live photos are published when licensed by photographers whose copyright is quoted.
- Rockol is available to pay the right holder a fair fee should a published image’s author be unknown at the time of publishing.
Feedback
Please immediately report the presence of images possibly not compliant with the above cases so as to quickly verify an improper use: where confirmed, we would immediately proceed to their removal.