HALLELUJAH

Hello momsi
I see your call
I nor no Wetin I go talk
Na why I s
I de find money
Make I give you for your shop
My house rent don expire
My landlord self don de call
How my sisters dey
Hope say dem done chop
Just dey pray for me
Make I find a better job
The hustle hard for me
Money self never drop
Omo I don tire
But I nor go ever give up
Tell pastor make he put he me for he prayer
D de fight me
Abi na mami water
For how long I go run
Who the f I go fear
I don tire to de suffer
Baba touch hand for my head na

Say my God de wait for me
Family de wait for me
Wetin I go if I nor get the money
God oh God oh
Say the money go come
Hallelujah
We go de ok
Hallelujah
We go drive phantom
Hallelujah
My mama go dey okay
Hallelujah

Oh oh oh oh

Say the money go come
Hallelujah
We go de okay
Hallelujah
My mama go fly for plane
Hallelujah

Me I nor one get d bread
Me I want the bakery
I don tire to de trek
Me I want the Bentley
M A N
Am now a real man
I get responsibilities
I nor fit run na
Obi cubana get 2 head
E nor get
Dangote get 2 head
E nor get
Elumelu e get 2 head
E nor get
So why me nor go buy private jet now
Limme oh
Say the God when do am for Emeka
Na thesame God go do am for FadaK
Say the God when do am for Emeka
Na thesame God go do am for FadaK
Say the God when do am for Emeka
Na thesame God go do am for FadaK
Say the God when do am for Emeka
Na thesame God go do am for FadaK

Say the money go come
Hallelujah
We go de ok
Hallelujah
We go drive phantom
Hallelujah
My mama go de okay
Hallelujah

Oh oh oh oh

Say the money go come
Hallelujah
We go de okay
Hallelujah
My mama go fly for plane
Hallelujah



Credits
Writer(s): Peace Okitikpi
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link