Foreigner

Yeah yeah yeah
Yeah yeah
Yeah Yeah naaah

Kenah oh

Fast car Fast car
We dey ride pass
Touch down
You get swag I like that
But no time for love plans omo

One time one time
I go give love and take back
I don get some other plans
I wan migrate and fly out tonight

Foreigner
I don't deal with basical
Foreigner
I don't deal with basical
Foreigner
I don't deal with basical

Foreigner
Me I no dey deal with
I don't deal with basical
Me I no dey deal with basical
I don't dey deal with basical
No basical

No be everybody you go kele o
Some fit put you for kele o
For those ones make them chere o
Oh oh oh
Make them chere o

I've been minding business on a daily
Asking why I no like anybody o
Ion even like to share my feelings
Coz now I'm making mulla from a hobby

I dont even care if person dey wey wan dey hate on me
If you like you hate you go still see me for your televi

I dont even care if person dey wey wan dey hate on me
If you like you hate you go still see me for your televi

Ginger
Na my song wey dey make them dey ginger
Carry me for head like ochuka
Dance to my song dem dey sungba o

Ginger
Na my song wey dey make them dey ginger
Carry me for head like ochuka
Dance to my song dem dey sungba o

Foreigner
I don't deal with basical
Foreigner
I don't deal with basical
Foreigner
I don't deal with basical

Foreigner
Me I no dey deal with
I don't deal with basical
Me I no dey deal with basical
I don't deal with basical
No basical



Credits
Writer(s): Godslight Amadi, Thelma Ohazurike, Oghenekpabor Okoro
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link